Show Posts
Pages:
1 ... 93 94 95 [96]
1901  Forum / The Buzz Central / Re: Ghanaian Teenage Rapper Commits Suicide After His Girlfriend Dumped Him on: 2-12-2011 11:42 AM
MR LOVE WAN TIN TIN SORRY BUT RIP BIG FOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOL
1902  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bosom friends stab selves over spilled beer, land in hospital on: 18-11-2011 07:31 AM
FUNNY STORY. KAI KAI AT WORK.
1903  Forum / The Buzz Central / Re: New Photos Of Actress, Eucharia Anunobi [4 Pix] on: 18-11-2011 07:18 AM
MR. POSTER I BEEEEEG SHINE YOUR EYES WELL WELL WETIN COME NATURAL FOR HERE NOW? ABI YOU DON DEY SEE#################################.
1904  Forum / The Buzz Central / Re: Meet All The 36 Miss Nigeria 2011 Contestants on: 13-11-2011 08:17 AM
CAN SOMEBODY TELL ME WHAT THEY ARE CONTESTING? MISS NIGERIA NA NAWOOOOOOOO.
1905  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Policemen beat up Army Captain, wife at checkpoint. on: 11-11-2011 07:53 AM
EVERYTHING POLICE,POLICE NOW TELL ME WETIN  MAKE THE ARMY CAPTAIN NO RESPECT AND OBEY THE LAW AND ORDER. ABI OTHERS WEY DEY OBEY BI ANIMALS. MOREOVER E NO PUT ON UNIFORM, SO WHY BLAMING THE POLICE FOR DOING THEIR JOB. ABI WHO NO NO WETIN DEY HAPPEN FOR OUR COUNTRY NOW, WEY PEOPLE GO DEY CLAIM SAY DEM BE THIS AND THAT.
1906  Forum / The Buzz Central / Re: Baba Suwe Wins: Court Grants Baba Suwe Bail [Court Pictures] on: 2-11-2011 09:43 PM
NA WAO SO NDLA BELIEVE SAY JUJU DEY. NOW TELL ME THE KIND JUJU WEY GO STOP SHIT 4 ONE WEEK AND UNA NEVER SEE DE THING WEY UNA DEY FIND. WHICH MEANS SAY JUJUUUUUUUUUUUUUUUUUUUU DON PASS NDLA.  MAKE UNA ASK UNA OGA DEM WETIN DEY HAPPEN. THE TRUTH OF THIS CASE GO SOON LEAK.
1907  Forum / Relationships & Romance / Re: Open Discussion: Can A Relationship Last Without Sex on: 28-10-2011 06:57 AM
IT DEPENDS ON BOTH, BUT REMEMBER WOMAN PASS WOMAN.
1908  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Baby Found Dead in Canal With Placenta (GRAPHIC Picture) on: 28-10-2011 06:32 AM
SHE WILL NEVER HEAR THE CRY OF BABY IN HER LIFE AGAIN AND FOREVER AMEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEN.
1909  Forum / The Buzz Central / Re: 2face Baby Mama, Annie Marcauly and Muna Obikwe Make New Porn Movie on: 15-10-2011 07:09 PM
PAPA DEY DO MAMA SELF DEY DO, DEN TELL ME WETIN PIKIN GO TURN TO BE IN FUTURE.
1910  Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood Stars Condemn Baba Suwe’s Shameful Act, News Goes International on: 15-10-2011 06:21 AM
BUT BABA SUWE WHY THIS TYPE OF DISGRACE IS A PITY
1911  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 3 Zimbabwean women arrested for molesting 124 men at gun point. on: 14-10-2011 09:44 PM
MEN BECAREFUL DEM GO SOON DEY WHOLE KNIFE FOR THEIR BAG INCASE OF THE MAIN RAW MATERIAL
1912  Forum / The Buzz Central / Re: Meet the African Girl That Only Sings with her "Booty & Boobies" on: 14-10-2011 09:34 PM
ODIKPA RISKYYYYYYYYYYYYYYYYYYY, CHAI, ALMIGHTY FATHER DEY CREAT SOMETHING DIFERENT SIZES AND DIFERENT SHAPES. FATHER YOU TOOOOOOOOOOO MUCH JARE.
1913  Forum / Sports / Re: Yakubu Aiyegbeni Wants Siasia Replaced on: 13-10-2011 07:40 PM
SEE WHO DEY TALK, PERSON WEY NO FIT SCORE THE GOAL EVEN A BLIND MAN CAN SCORE DEY TALK.  FAT MUUUUUUMUUUUUUU Grin
1914  Forum / Relationships & Romance / Re: Shocking! My Wife Got Pregnant After I Traveled For Just Six Months on: 12-10-2011 07:59 PM
MR. SAILOR THIS IS JUST A WAY OF TELLING U THAT THE MARRIAGE IS FINISH, IF THIS WOMAN STILL WANT TO CONTINUE WITH THE MARRIAGE SHE WILL DEFINITELY TERMINATE THE PREGNANCY AND YOU WILL NOT NOTICE ANYTING. JUST THANK GOD IT HAPPENED THIS WAY. TAKE HEART FOR SUCH IS LIFE.
1915  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lagos Strippers Return With Full Force! on: 11-10-2011 10:32 PM
the people wey dey go patronise dem make una remember wetin happen for Abuja. Una sperm go soon meet BABALAWO for juju
1916  Forum / Relationships & Romance / Re: Court Jails Man For Seducing A Married Woman on: 11-10-2011 10:10 PM
STUPID MAN NA WETIN YOUR EYES CUS 4 YOU NEXT TIME YOU GO NO SAY LOOKING NA FREE BUT CALLING NA JAIL
1917  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man, 25, arrested for molesting 80-yr-old woman on: 5-10-2011 09:44 PM
Na oooo na different story we go dey hear everyday. wetin come push am go were old maley dey weh young sisi dem full outside
1918  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police Salary Stolen From Police Bank on: 5-10-2011 09:26 PM
No the money don waka. The truth about how the money take get leg go soon come out. Abi no bi 9ja Pothief
1919  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "God Directed Me To Insert Fingers Into Women's Private Part" - Pastor on: 5-10-2011 09:02 PM
pastor pls can you start first with your mother,ur wife,ur sisters and also extend it to ur relatives then you tell your master the devil that u have fufill ur oath. But i promise u say something terrible go happen for that jugement day.
Pages:
1 ... 93 94 95 [96]