Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: Shocking! My Wife Got Pregnant After I Traveled For Just Six Months on: 14-10-2011 01:36 PM
D woman neva talk who give am d belle
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor and Church Members At War Over The Sale Of Church Building on: 31-08-2011 09:28 AM
una go fear fear na,Baba God just tell paster to discharge leave church members without house of worship for him children check am na e get as e be & again God no send am go somewhere like Somalia or those places wey hungry dey 4 Africa or 4 d world na America na ogun go bend u & ur wife neck wey see that dirty vision oooooooo
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Delta State Pastor Baths His Son With Acid For Smooching His Wife on: 27-08-2011 07:22 AM
have dey asked d mother dat allowed his own to sleep with her,from d way i see it the mother is also to be blamed for it,abi d boi use otumokpo 4 her mama bcos e get as e be na make una check am,from way the pastor talk am e pass once wey the boi nack him mama Embarrassed Shocked
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Virgin Mary Spotted In Abidjan, Ivory Coast (Video) on: 27-08-2011 07:11 AM
One thing people don not know is that the blessed virgin mary was honourned by God himself and there nothing impossible and u Mr.Prom 1 & mediaexcell u most be out of ur senses to think it is not possible without mary salvation wouldnt have been possible,when mary went to see Elizabeth what happened bcos of the presence of the holy spirit in her the child in her aunts womb leap for joy how many times have u commanded the presence of the holy spirit if u dont know about something ask and answers will be given to u,dont just go about vomiting rubbish from ur dirty mouth,if u want detailed account of Mary & her divinity just i will provide it for u
Pages: