Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: Is this a good idea or a bad one? (Page 2) on: 21-06-2011 11:01 PM
 Roll Eyes Roll Eyes
2  Forum / Relationships & Romance / Re: 4 Things (Most) Every Man Wants In a Woman (Page 9) on: 21-06-2011 10:59 PM
ok
3  Forum / Relationships & Romance / Re: ******best way to make someone quit a relaionship****** on: 21-06-2011 10:55 PM
Quote from: omorewa on 21-06-2011 01:41 PM
without hurting them!!

 peace out:)


Always form epilepsy sickness for the person, if you do am couple of times, tell them person say u no wan continue with the relationship due to yr health... The person go leave you sharp sharp with thank u sef.  
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: How much is Bride's Price in Nigeria?? (Page 17) on: 21-06-2011 10:53 PM
No, i no dey craze, I wan help you eat wetin u no go ever eat, still pay you my hard earn money for it... Maybe you're right ooo, becos it sounds like craze ni  Roll Eyes
5  Forum / Relationships & Romance / Re: ****BRAINY VS BEAUTIFUL/ HANDSOME**** on: 21-06-2011 10:47 PM
Quote from: HOPEA23 on 21-06-2011 10:43 PM
Quote from: 10000bc on 21-06-2011 10:40 PM
Quote from: HOPEA23 on 21-06-2011 10:35 PM
Quote from: 10000bc on 21-06-2011 10:31 PM
Quote from: HOPEA23 on 21-06-2011 10:28 PM
why didn't you add wallet to your list?

Omoge na u be that tin for yr pix ?? Omo u too fyne jare.
Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Cool

Na over beauty dey worry u Omoge... i don dey like u well well ni. see as all my body dey smell yr hot kissess  Kiss Kiss Kiss Kiss
Cool Cool

I just dey look look you ni, hmmm, na u be that hot chic on pix 4 real ?? You make me wanna holla.
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: How much is Bride's Price in Nigeria?? (Page 16) on: 21-06-2011 10:43 PM
Born dem fast, i will be glad to make her my early woman
7  Forum / Relationships & Romance / Re: ****BRAINY VS BEAUTIFUL/ HANDSOME**** on: 21-06-2011 10:40 PM
Quote from: HOPEA23 on 21-06-2011 10:35 PM
Quote from: 10000bc on 21-06-2011 10:31 PM
Quote from: HOPEA23 on 21-06-2011 10:28 PM
why didn't you add wallet to your list?

Omoge na u be that tin for yr pix ?? Omo u too fyne jare.
Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Cool

Na over beauty dey worry u Omoge... i don dey like u well well ni. see as all my body dey smell yr hot kissess  Kiss Kiss Kiss Kiss
8  Forum / Relationships & Romance / Re: Six Reasons To Date More Than One Man At A Time on: 21-06-2011 10:37 PM
Of course we know already, women like to double date with just a little reason.
9  Forum / Relationships & Romance / Re: ****BRAINY VS BEAUTIFUL/ HANDSOME**** on: 21-06-2011 10:31 PM
Quote from: HOPEA23 on 21-06-2011 10:28 PM
why didn't you add wallet to your list?

Omoge na u be that tin for yr pix ?? Omo u too fyne jare.
10  Forum / Relationships & Romance / Re: ****BRAINY VS BEAUTIFUL/ HANDSOME**** on: 21-06-2011 10:30 PM
Quote from: omorewa on 21-06-2011 01:36 PM
which is more important???



peace out Wink


All of them is good, BB or HB
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Waist beads Are they traditional ? on: 21-06-2011 10:29 PM
Quote from: Zorah on 16-06-2011 07:33 AM
i love some of those, where can i get dem.....''wink''


Beautiful Zorah, can i be your beads so you could wear me all the time on yr waist... pls don't say no, I don dey like u small small oo, chaii  Roll Eyes
12  Forum / Family / Re: should i lie to my child that his father is dead.... on: 21-06-2011 10:27 PM
Quote from: thowbee on 21-06-2011 06:19 AM
lie to him and move on with ur lives....

Huh?
 Roll Eyes
13  Forum / Sports / Re: Highest Paid African Footballers In 2011 (Forbes Edition) on: 21-06-2011 10:25 PM
Cool cash !
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man stabs friend to death over disagreement on ludo on: 21-06-2011 10:24 PM
2 sad  Sad
Pages: