sooorryyyyy ooo na wetin you sabi chop purge you,, enjoy am,, na God dey help crazewoman rear and raise hin pickin,,,God go help you raise your pickin,,, if film no gree you do,,, go sitdown for canada,, afterallll people wey fit buy you up,, dey there dey hustle,, na Government money wey u want chop purge you,,,,love koor evol ni
,, u need help, una no go put your fingers where your hand dey,
God go bless u . Foolishness and Eye Ants (Ojukokoro) Actresses and Actors Without Without condering of Good Legacy Behiend .