Show Posts
Pages:
1  Forum / Sports / Re: Yakubu Aiyegbeni Wants Siasia Replaced on: 14-10-2011 04:47 PM
YAKUBU BETTER SHUT YOUR DUST BIN YOU ARE NOT IN ANY WAY IN THE POSITION TO ADDVICE NAIJA PEOPLE ON SIASIA INABILITY TO QUALIFY FOR THE NATIONS CUP IT'S ALL ABOUT FOOTBALL U WIN SOME AND U LOSS SOME AS A PLAYER HE NEVER MISSED THE KIND OF GOAL U MISSED AT THE WORLD CUP LAST YEAR SO GO TO HELL WITH YOUR ADIVICE
2  Forum / The Buzz Central / Re: Meet the African Girl That Only Sings with her "Booty & Boobies" on: 14-10-2011 04:42 PM
THIS ONE NA GLORIFIED BIG TIME ASHAWO NAH
3  Forum / The Buzz Central / Re: Reason Why Wizkid Won The Best African Act At 2011 MOBO Awards on: 14-10-2011 04:41 PM
MAKE UNA NO DEY DECIEVE THIS BOYS THE LYRIC CONTENT OF THEIR SONG PASSES NO MESSEGE JUST THE NOISE AND THE BEATS AND U JUST RUN MAD FOR NOTHING CHECK OUT MY HOME GIRL ASA OR FRESHLY GROUND OF SOUTH AFRICA. NONSECKABLE
 
4  Forum / The Buzz Central / Re: Congrats: Singer Kefee is Pregnant on: 14-10-2011 04:37 PM
UNA THINK SAY MESELF I NO KNOW KNOW OHOINOOOOOOOOOOOOOOOOOO!
5  Forum / Relationships & Romance / Re: Court Jails Man For Seducing A Married Woman on: 14-10-2011 04:35 PM
THE GUY GET LUCK SAY NO BE SHARIA LAW WEY THEM USE TRY AM THEM FOR JUST HELP AM WITH SHORT SLEEVE (CHOP OFF ONE OF IM HAND) OR JUST GIVE KNICKER(CHOP OFF ONE OF IM LEG)
6  Forum / The Buzz Central / Re: Exposed: "Sammie Okposo Is A Shameless Wife Beater!" - Kate Henshaw Nuttal on: 14-10-2011 04:32 PM
KATE U DON DEY TELL ANYBODY WEY WAN HEAR NA SAY THE BOBO DEY PANEL BEAT U WHEN UNA MOUTH NO GO EVER GREE REST WHY U NO TALK AM THE TIME WEY UNA STILL DEY CHOP OKPOROKO TOGETHER.
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Gyuwrammar Is Dead: Hon Patrick Obahiagbon Airs His Opinion On Fuel Subsidy on: 14-10-2011 04:28 PM
UNA SURE SAY THIS MAN DEY OK AT ALL EVERY TIME THIS SAME MAN GO DEY BLOW THE KIND GRAMMAR WEY PERSON WEY JUST DEY KOLO NEWLY DEY BLOW MAKE GOD HELP AM MAKE IM GO FIND CHRIS OKOTIE TROUBLE COS NA THE RADIOS,TVs AND PAPERS GO HEAR AM.
Pages: