Na truly marriage don suffer..........small thing una mind go run go divorce.........all these things dey make some of us wey never marry to fear to marry self..........Really I get worried by such issues.......I really hate the word divorce, i believe in sticking it out, divorce not in my dictionary at all..haba
Plz my dear, have the word Divorce somewhere at the back of your mind cos you may never know the kind of man you may marry.