Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bomb Explosion Rocks ECWA Church, Rukuba, Jos [Boko Haram Again] on: 10-06-2012 03:41 PM
watin dey do all this so called boko,he bi like G L J dey inside this guy dem plc oooo
make we think am well oooooo,ABI how una see am
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Protest Day Five Photos #occupynigeria on: 13-01-2012 07:48 PM
IF DEM LIKE MAKE DEM TALK FROM NOW TILL TOMORROW,NA #65 WE GO PAY,THAT HIM #141 NA HIM PAPA
GO BUY THAT ONE,
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: President Jonathan Declares State Of Emergency In Parts Of Nigeria on: 1-01-2012 06:13 AM
BROS MR PRESDENT U NO DEY TRY AT ALL,WHO ARE THIS BOKO PPL THAT WILL TAKE 9JA LONG
TIME TO GET THEM, NA WA OOOOOOOOO,MAKE U DO SOMETHING B4 MORE LIFES GO AGAIN OO
4  Forum / The Buzz Central / Re: I am not Half cast, Said Monalisa Chinda. on: 5-10-2011 06:11 PM
O OK U BI ORORO NA
5  Forum / The Buzz Central / Re: 8 New Photos Of Funke "Janifa" Akindele on: 5-10-2011 06:09 PM
U TRY!!!!!!!!!
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police Salary Stolen From Police Bank on: 5-10-2011 06:04 PM
THE MONEY DON FLY BI THAT ABI,NA WA OOOOOO,SEE THIS FOOL THEM,SO THEM FEEL SAY THEM GO
JUST COME OUT AND START TO DEY TALK ANYHOW FOR PP,ABEG MAKE THEM GO FIND THE MONEY
OR I GO
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I Met N100 Bn Debt On State Accounts - Rochas Okorochas (Imo State Governor) on: 5-10-2011 05:53 PM
OK OOOOO,WE HEAR,SO HOW WE GO DO AM NA!!!
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Son Of Kogi State Governor Owns N5BN Hotel In Abuja (Summer Set Continental) on: 5-10-2011 05:40 PM
ABEG MAKE NA WHERE THIS GUY GET THIS MONEY FROM,THATS ONE NIGERIA GOVT SHOULD ASK
FROM HIM,NA FOR WHERE HIM WORK B4.
 HIM PAPA DON THEIF OUR MONEY AND THE GOVT OF NIGERIA NO FIT TALK ANYTHING,THEY ARE ALTHESAME.
Pages: