dis is why ducamighty said most of dem re living fake life, maybe de guy just go to see a friend and decided to take some picture, now una don carry am say na him property wetin e dey sing wen make am get all dis? who know am?
it's music business my guy everything is fake this days including square's rumoured break up they
create this controversies just to get media attention.