Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4
41  Forum / The Buzz Central / Re: "I Hate The Kitchen and I Am Very Wealthy" - Tonto Dikeh on: 18-10-2011 01:10 PM
 Grin Grin Grin..I Hear You,..My Pretty Actress.. Grin Grin Grin
But You Just Have To Love The Kitchen....
42  Forum / The Buzz Central / Re: I made Lagbaja - Dbanj's Manager on: 14-10-2011 03:29 PM
 Grin Grin Grin..Story land,..story land,..come again another day,...
Story land,..story land,...bring your friends along.... Grin Grin Grin
43  Forum / Relationships & Romance / Re: Marring A Female Banker In Nigeria!! on: 13-10-2011 04:09 PM
sleeping and walking.
44  Forum / Relationships & Romance / Re: A guy chewing gum on: 13-10-2011 04:05 PM
Nothing bad in chewing gum,...but all thesame,...i've had some people saying that gums are for prostitude,...or for ladys,...but u wey dey chew gum always,...u be goat wey dey chew curd ?
45  Forum / Relationships & Romance / Re: Shocking! My Wife Got Pregnant After I Traveled For Just Six Months on: 12-10-2011 12:03 PM
Nonsence woman,...UGA abegii push her comot for your house,...make she no one day give you HIV..SLEEPING AROUND.
46  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2.5m Lagos Residents Have Mental Disorder - Reports on: 12-10-2011 11:58 AM
 Huh? Huh? Huh?...i don't understand it very well,..does it mean that half of the people living in LAGOS STATE,..are now MAD or WHAT... Huh? Huh? Huh?
47  Forum / The Buzz Central / Re: Armed Robbers Attack Terry G In Calabar; Break Bottle On His Head on: 12-10-2011 11:51 AM
Make nobody,..i mean no bad niga,..should go near my guy DE GINJA and SWAGA master...Terry G...Terry nothing do you.
48  Forum / The Buzz Central / Re: Finally: "I Will Never Get Married" - Tuface Idibia on: 12-10-2011 07:42 AM
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes...O'why...why is there no virgin again in nigeria?...it's two bad,...anywhere,...2face your wish,...is your command... Shocked Shocked Shocked
49  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lagos Strippers Return With Full Force! on: 11-10-2011 08:49 AM
 Grin Grin Grin Nna Meeen,..see dry pkomo meat's wey dey sample skin for club....Abegiii make i pass.
50  Forum / The Buzz Central / Re: Top 10 Richest Nollywood Actresses on: 9-10-2011 11:42 AM
 Grin Grin Grin...Woundful,...please i'm single,...anyone the five richest is ok,...buy me,...GOOOOOOOOOOOOOOD ONE THEM...i'm jelous... Grin Grin Grin.
51  Forum / Religion / Re: Incredible! Pastors Throw Blows Over Missing Offering on: 7-10-2011 09:00 AM
 Grin Grin Grin...Pastor Wevers,..Money Is Good And Soooooooooooo Sweet... Grin Grin Grin.
Live Them Alone Abegii,...Make Them Fight,...Since Them Be Jet Fighters..
52  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The names and faces of the ABSU Gang rapists unmasked on: 23-09-2011 01:41 PM
 Grin Grin Grin Are you asking us,... or ... me?...if these are the faces of the rapists,.. how do we,... or ... i know if they are?... i no dey there,... so if really this is real,... you people should do something about it,... it's not good for one day... please let me pass through your back door,... i want to get something from the kitchen.
53  Forum / The Buzz Central / Re: Wizkid Impregnates Undergraduate Student, Becomes a Father at 21 (Page 4) on: 22-08-2011 02:09 PM
Grin Grin Grin...small boy WIZKID,...Congratulation,...dey Mumu dey go,..no use your head,...PAPA NWA,..come close let me tell you something,..bring your ears closer,..do you see that girl?...go meet her,..impregnate her again and again,..nothing will happen,..if anyone disturbs you,..let me know,..and i will deal with that person,...infact,..look for more girls and impregnate them...
54  Forum / The Buzz Central / Re: Mr. Ibu, What Are You Looking At ??? See Photo!!! on: 20-08-2011 09:36 PM
 Tongue Tongue Tongue,.. Abegii live my cloth,.. make i pass,.. which kind of nonsence talk be this,.. just that Mr Ibu looked around,.. come take your time'oo..  Tongue Tongue Tongue.
55  Forum / The Buzz Central / Re: "I Have 3 Children From 3 Different Women" - JJC Skillz on: 20-08-2011 12:16 PM
He's an animal...to start with...
56  Forum / The Buzz Central / Re: I WILL QUIT ACTING AFTER MY WEDDING(ACTRESS MERCY JOHNSON) on: 19-08-2011 09:51 PM
 Grin Grin Grin... Mercy abeg no quit acting,.. if you quit, tell me, na who go dey act you sexy part,.. and another thing,.. if you quit,.. which actress go snatch me,.. abeg stay so that one dey you go snatch me and we get married again,.. make i see person wey go talk anything about us... mercy mercy,.. how you dey now... Grin Grin Grin
57  Forum / The Buzz Central / Re: Society For (Jobless) Nigerian Women To Protest Against Mercy Johnson Wedding (Page 2) on: 19-08-2011 09:44 PM
Hahahaha o'men,.. ibi like say i no get weytin to talk here,.. johnson done teeeeeeh wey she being dey look for husband,.. so she snach the one mugu wey dey avaliable,.. mercy you good to dey recieve 24 laches of the ken every morning,.. not you alone,.. any woman wey behave like you also deserv to flog crezz comot for her dirty yach... Grin Grin Grin,.. please can i pass from your back yard door???
58  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: EFCC Wants Churches To Investigate The Sources Of Huge Tithes on: 19-08-2011 09:08 PM
 Grin Grin Grin... this one na bush meat talk,.. all this corrupt meat them wey we get for naija,.. ANU NMPAMA'S @EFCC..
59  Forum / The Buzz Central / Re: Stephenie Okereke's Engagement to Linus Idahosa Hits The Rocks! on: 16-08-2011 07:01 PM
Then i will go for her,...i think she will accept words...na there way.
60  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh Stars In Another "Porn Movie" - Striper In Love on: 14-08-2011 12:43 PM
Abegiii,..my as you said, is her own cup of tea,...if she like, she should go naked,..na she get herself,..lol...abeg una backyard gate dey open, make i pass dey go... Tongue Tongue Tongue.
Pages:
1 2 [3] 4