Show Posts
Pages:
1 ... 47 48 49 [50] 51 52
981  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MISSING RIP on: 29-07-2011 12:55 PM
Quote from: Skypon2002 on 29-07-2011 12:32 PM
Quote from: sexsyguy on 29-07-2011 11:21 AM
Quote from: Skypon2002 on 29-07-2011 11:14 AM
@poster, may ur madness remain permanent forever.....amen!  Angry Angry



and also wit u ................amen

mad man lik u

i think say ur madness don reduce oo
na now ee com dey worst self

una wey dey mad don dey plenty for here oo
where una dey meet?  Grin Grin


4 ur wife bath room
982  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MISSING RIP on: 29-07-2011 12:47 PM
nonsense,
983  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MISSING RIP on: 29-07-2011 12:00 PM
Quote from: stephen153 on 29-07-2011 11:36 AM
just watch and see



u bata watch and pray
984  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: house of prostitution on: 29-07-2011 11:54 AM
hmmmm




985  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: keep reading my guys,i am here for u on: 29-07-2011 11:43 AM
GREEN FACE AGAIN

MY PEOPLE MAK UNA  NO READ THIS POST ABEG, NNA VIRUS FULL AM,

E FIT ENTA UNA BRAIN
986  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / CHICKEN FLAVOUR on: 29-07-2011 11:35 AM
chai, follow follow,

u no fit post ur own?

u dey find who 2 yap, no be me & u

go back, i dnt need ur insult. PERIOD.
987  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MISSING RIP on: 29-07-2011 11:29 AM
so?
988  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: My SON(una tink say una fit make mouth) on: 29-07-2011 11:28 AM
which kind laugh be dis one?

yeye man
989  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MISSING RIP on: 29-07-2011 11:23 AM
Quote from: stephen153 on 29-07-2011 11:17 AM
poster this is ya last warning





and also wit u
990  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MISSING RIP on: 29-07-2011 11:21 AM
Quote from: Skypon2002 on 29-07-2011 11:14 AM
@poster, may ur madness remain permanent forever.....amen!  Angry Angry



and also wit u ................amen

mad man lik u
991  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: wahala on: 29-07-2011 11:19 AM
poster u talk wit experienced
992  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: laws on: 29-07-2011 11:13 AM
e no funny joor
993  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MISSING RIP on: 29-07-2011 11:08 AM
chai, so u are a mad man

i petty ur mama wel - wel
994  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: men vs women on: 29-07-2011 11:05 AM
thumbs down poster
995  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: coincidence on: 29-07-2011 10:59 AM
 Cool Cool
996  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: finally together on: 29-07-2011 10:58 AM
seen b4
997  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: advantages of not having a girlfriend on: 29-07-2011 10:56 AM
Yeye poster
998  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: life on: 29-07-2011 10:54 AM
ok nah
999  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / MISSING RIP on: 29-07-2011 10:52 AM
I dey come mak i find my missing rip



hold on

dnt go away

BRB
1000  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Advantages of Bosom milk. on: 25-07-2011 02:08 PM
Quote from: stephen153 on 22-07-2011 04:49 PM
e be like say she don mess cos i don dey hear smell




na ur yeye dey smell 4 ur head
Pages:
1 ... 47 48 49 [50] 51 52