Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: BIG PYTHON Snake Swallowed A Goat In Abuja (PHOTOS) on: 29-06-2013 10:20 AM
The snake done flex that one. Abeg make them no kill am ooh. Nah zoo material be that  
2  Forum / The Buzz Central / Re: Men Must segxwally Harass Me –– Busty Actress Eniola Badmus on: 4-04-2013 11:09 AM
I wonder they deceive you say you dey sexy.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Woman mauled to death by lion during sex on: 7-03-2013 10:26 AM
She's gone just like that. So nah to phyuk inside wild bush dey sweet pass. Nah waah ooh.God have mercy on us all.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OMG: 102 Underage Prostitutes Arrested in Jos on: 9-08-2012 05:35 PM
Wetin be police bizz inside ashawo work. Them done live bokoharam people them go catch begin catch babes say na ashawo them ∂ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣ do.
Pages: