eeeeeeeeeeeee nawaoo abeg belle dey worry because of laugh, u don see that kind of dance before tuface no dey shameoooooo after five like am still dey mumu sheeeeeeeeiiiiiiii
ENTER THE PLACE no be small thing for real! Laugh wan kill me here!!! why did the girl not allow him to enter the place??? LOL He would have given her twins:-) ENTER THE PLACE! I cant really stop laughing at this this:-( ENTER THE PLACE!=D) NO BE SMALL THING INDEED TUFACE.............2FACE.................2BABA....................WETIN U WAN DO URSELF, I NO SAY UR PEOPLE LIKE WOMEN BUT PLS REMEMBER SAY U BE MENTOR TO SOME YOUNG HEART ABEG (WEPU AKA ENWE NOFE TUTU OWO AKA MMADU) E BILIKE SAY IDON EVEN TURN HUMANBEING HAND ALREADY. EEHEHEEEE |