Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: This Nigerian Female Soldier Sets Instagram on fire With Her Sultry Photos on: 14-07-2017 11:16 AM
Rubbish
Soldier ni soldier kor
Female soldiers dnt fix artificial hair
If person weat camouflage d person dn turn soldier ba
Oga poster u rubbish dn dey too much o
2  Forum / The Buzz Central / Re: Photo: Why Is Ini Edo's Hip Looking One-sided And Bigger In This Photo? - GISTMANIA on: 10-07-2017 09:22 AM
Seriously wetin dat guy for her back dey feel like
3  Forum / The Buzz Central / Re: Flamboyant Dubai-Based Nigerian Man, ‘Mompha’ Flaunts Wads Of Cash On Instagram (Photo) on: 5-07-2017 10:33 PM
If Evans come after u now people go say em do bad thing
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Judgment Day For Masked Robber As Brave Security Man Enters Gutter To kill Him on: 5-07-2017 07:30 AM
But wait o,how come police wen wear black mud stain em uniform but arm robber wen wear white no stain. Una sure say police no see arm robber run enter gutter until army come?
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Judgment Day For Masked Robber As Brave Security Man Enters Gutter To kill Him on: 5-07-2017 07:29 AM
But wait o,how come police wen wear black mud stain em uniform but arm robber wen wear white no stain. Una sure say police no see arm robber run enter gutter until army come?
6  Forum / The Buzz Central / Re: What Is Wrong With This Photo Of Chelsea Star, Cesc Fabregas Kissing His Wife (Bulging Edition) on: 20-06-2017 05:03 PM
If person kiss him wife una go complain
If person kiss him girlfriend una go still complain.shuuu!
In fact d only wrong tin dia b say u no mind ur business poster
7  Forum / The Buzz Central / Re: What Is Not Wrong With this Photo [Ghanaian Woman Edition] on: 23-11-2014 11:33 AM
nothing
is perfect
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Okorocha punches Governor Obi’s aide over seat on: 21-10-2012 12:20 PM
hmmm,bad example Cry
9  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Checkout Peter Okoye's New Look At SquareVille on: 21-10-2012 11:21 AM
9ice 1 p,chelsea broda
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Female bank manager commits suicide after N30m Fraud on: 2-08-2011 10:56 PM
No bi 2day she start am,na hand work
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Female doctor in Akwa Ibom State, commits suicide after testing positive to HIV on: 2-08-2011 10:43 PM
Wetin we no go hear 4 dis country,even doctor 2u
Pages: