NAMETALKAM, Nametalkam, nametalkam, how many times i call you?
look my face, this ur matter and ur mouth wey u no wan close so,
e go put u 4 trobullo en. if dem no curse u 4 watin u do or write,
ppl go begin fight put. stop am o. i don talk my own if u like take am.
me sef, i no no who send me this buzzzy body wey i enter so.
anyway, i wan go take panadol, who go take too?
exspecially doss wey dem dam. dooo, na canton i buy. e fit reach every body.
my dear no be only u don tire 4 dis nametalkam abi nayoutalkam ooo,dis mercy matter don give me headache too,abeg i need smallfrom ur panadol