Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 44-Year-Old Married Woman, Takes A Second Husband To Satisfy Her In Bed on: 18-03-2015 01:55 PM
Man don suffer.... 2Mumu, plus 1mad nympho....One day the original hussy go miss otapiapia with fufu for the intruder Sckunk....he still de chop pear with his awilo head..... all this trouble ontop of this bonga fish....run...awilo run for your dear life.... Chae there is Godu ooooo
 Grin Grin Grin
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Dont Nigerian Girls Consider Flower As A Romantic Gift? on: 17-09-2013 12:40 PM
Moneytization na....every venture na gain for Naija...if your inlaw cough...guys are in trouble, so they size from the start... and move as soon as it is not favourable...Guys when you are toasting hungry girl,  dont you know that Loaf na sign of love....na goat dey chop flower....our girls na money dem dey chop oooo.
Pages: