Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: CHAI! What Is Not Wrong Wth This Photo? (Man-Woman Edition) on: 31-03-2015 07:30 AM
Photoshopped joor
2  Forum / The Buzz Central / Re: SO AMAZING: Photos / Video From France – Yemi Alade In Concert on: 9-03-2015 05:02 AM
Pple of naija make una no listen to those 419 guys wey dey tell una to send airtime to one IMDF num to double ur card.. That IMDF num na their phone numbers be that.. If u send am, them go recharge d card for their phone.. Naija pple make una wise up ooo.. Check this IMDF num out.. 009234**********... Remove 009 u will have  234*********... Dial that num, u will discover it will ring sumwia.. Let's be wise
3  Forum / Politics / Re: SEE The Top 5 Most Beautiful Governors’ Wives In Nigeria [PHOTOS] on: 3-03-2015 10:08 PM
None of them fine joor, except d last person.. The rest no fine joor
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: EXPOSED: Reps Member Dies During Séx With Female Banker In Abuja on: 25-11-2013 07:31 AM
I hope say d girl don collect her own kwudi b4 d yeye man die
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor Rapes Woman: After Pouring ‘Holy Oil’ Into Her Private Part on: 6-10-2011 03:06 PM
mmumu talk, make una forget dat tin.. Wetin the girl dey do wen the pastor remove her skirt and her pant, she no do anytin, na wen she don enjoy d tin finish she com dey talk rubbish....
Pages: