wat a determination.i like dat.he no send.no shame,no pride hopin dat someday tins r gonna b alrite.he 'll suerly make it no matter wat.may GOD help us in dis country o..
NAIJA .no b 2day we dey hear all dis tins ...play play play play dey go still release am.if d head bad d body sef don bad.make dey first of all deal wit d head .b4 dey talk 2 dey deal wit d hairs 4 d body.lol