if UK no good for am, make im come back 2 9ja!! Evrybody no fit dey there! Some gat come hussle 4 here wit us! Nnamdi even fit do modelling jobs 4 9ja. People go hear im name and know am wella, bcos im too fine!! Rather than stealing like person, wey dem swear 4!!