Show Posts
Pages:
[1] 2 3
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Insecurity: Igbo flee North en-masse. on: 25-11-2011 08:16 PM
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm Undecided
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Goodluck Jonathan Throws "Surprise" Lavish Birthday Party For His Wife, Patience on: 28-10-2011 03:20 PM
k ohhhh
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor rapes 12-yr-old chorister. on: 28-10-2011 11:35 AM
hmmmmmmmmmmmmmmmm
 Cool
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: CONGRATS...JONATHAN WINS PRESIDENTIAL ELECTION MATHEMATICALLY on: 6-10-2011 07:27 PM
war and politics among pals>> Undecided Undecided Cool
5  Forum / Politics / Re: We'll Take On You, Niger Delta Group Warns Boko Haram on: 27-09-2011 07:58 PM
militant go ahead
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Niger Delta Militants give Boko Haram 14 days to stop killing or face war on: 27-09-2011 07:56 PM
14 days 2 much abeg make dem go ahea
i support dem wit 1oo@%
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 3 Policemen killed in Port Harcourt ...As robbers ambush Jerusalem pilgrims on: 24-09-2011 05:36 PM
na wa 4 dis naija ooh, na people papa just die like dat ohhh
 r.i.p
8  Forum / The Buzz Central / Re: Our African Ladies Fashion Mishap @ Vodafone Live Concert on: 24-09-2011 10:15 AM
speechless
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NECO Results Out, Another Mass Failure! on: 24-09-2011 10:14 AM
bt wait oh u sure say dis statistic na 2rue?
anyway failure is nt bad, is just a challenge so pls if u fall
PICK SOMETHING UP AND ..... ONCE AGAIN CONGRATULATION TO ALL WHO FAILS...
  Kiss :'( :'(
10  Forum / Relationships & Romance / Re: WHAT IS THE CAUSE OF GAY AND Lesbianism ? on: 23-09-2011 01:24 PM
comment pls>>>>!!!
11  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Na who be the guru? on: 23-09-2011 01:04 PM
 Grin Grin Grin Tongue
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Shot Dead… Bullet Proof Charm Fails OPC Leader on: 23-09-2011 12:28 PM
I THINK D MAN WAS RIGHT 2 SHOOT HIM AT HIS CHEST COS THE CHEST
CONTAIN MORE OF D CHARM ..... I TINK IS A LESSON 2 LATE 4 D MAN AND HIS FRND
 BT 4 OTHERS TAKE  CAUTION!!!!
   Roll Eyes Shocked Shocked
13  Forum / Politics / Re: Nigerians living abroad can’t vote –Jonathan on: 22-09-2011 05:09 PM


MY PRAYER: OH LORD IF U KNOW THAT THE PERSON AM ABOUT 2 VOTE WILL NOT LEAD  US WELL,
LET HIM FAIL INSTEAD OF MY VOTE COUNTING 1 TO HIM LET IT COUNT 1000000 AGAINST HIM
ALL DIS I ASK VIA CHRIST. AMEN............ AND  AMEN...................!!!
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Three million Nigerians are living with HIV on: 22-09-2011 04:27 PM
NA WA 4 DIS FORUM EVERY BODY DE SHOUT "GOD HELP US"
FIRST MAKE WE HELP OUR SELF B4 GOD GO HELP US IF U NO FIT STAY
GO MARY TO AVOID STORIES DAT TOUCH ...
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: One Million Nigerians to Own Houses by 2020! Fact or Fiction? on: 22-09-2011 04:19 PM
dis 1 na prophesy abi ok we shall c if we d rest b4 den..
16  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOOD VIRTURE on: 17-09-2011 01:35 PM
nonsense
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian President Receives Over 30 Ex-Niger Delta Militants on: 17-09-2011 11:42 AM
IF I HAVE MY WAY O BOY I GO JOIN..WITH ABEG.. Cool Tongue Roll Eyes Wink Wink
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Niger Delta Militants Warns Boko Haram Against Disrupting Jonathan's Regime on: 17-09-2011 11:33 AM
BOKO HARAM  !!!!
IS HIGH TIME  WE STOP DIS BEAST 4RM KILLING AND SHEDDING  INNOCENT BLOOD IN NIGERIA...
MILITANT GO AHEAD I THINK THIS BEAST SHOULD LEARN A LESSON
19  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Stephanie Okereke - African Queen on: 17-09-2011 11:22 AM
I DON TIRE I REST
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boko Haram Militants Strike Again on: 17-09-2011 11:19 AM
THOSE WEY KILL BY D SWORD BIBLE SAY DEM GO DIE BY DAT SAME SWORD SO WATIN WE GO TAKE KILL DIS BOKO HARAM NOW.>>?
Pages:
[1] 2 3