Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PICTURES OF HARMFUL END RESULT OF SKIN BLEACHING on: 11-01-2014 06:21 AM
 Roll Eyes Wink Grin Shocked Tongue Embarrassed Embarrassed
2  Forum / The Buzz Central / Re: Peter & Paul To Wed Their Brides Lola & Anita In Dubai, April 2014! on: 10-01-2014 03:06 PM
So make I do wetin?Huh?
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: See 8 Year Old Snake Girl Who Attracts Crowd & Tourists To Thailand on: 10-01-2014 03:02 PM
I seee
4  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / and thats the way madness starts on: 28-12-2013 06:16 AM
I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer, u no thank God ehn! U think say to see d last month of 2013 na moimoi? Boko Haram reach ur side? Abi U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catch u? U no hw many way die for 2012 and even Jan till nw? Ansa me naaa *...* God give u good health. Naija no good, Naija no good: u dey use bb, tecno, nokia200, ipad and laptop, If at all u neva get money to buy car��. Abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey 2go or watsapps? Abi na blind man wan change DP? or comment for facebook, u still dey complain there? abi u don see where dead body dey do facebook and watsapps 4 coffin? You better Start thanking God now..
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Electrician Recovers Gov. Akpabio’s Missing Dollars, Gets N1m Reward on: 22-07-2013 12:21 AM
chai klint d drunkard for kill me with jokes..oya make una like that guy page coz very soon he will be droping it like its hot https://m.facebook.com/HouseOfLaughterWithGreatComedians.
6  Forum / The Buzz Central / Re: Ex-Super Eagles Star, Pius Oleh Commits Suicide In The USA on: 22-07-2013 12:01 AM
RIP
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: E done tey were una hear from me shebi ?? on: 21-07-2013 11:40 PM
Abeg see the real page here..chai klint d drunkard for kill me..oya make una like that guy page https://m.facebook.com/HouseOfLaughterWithGreatComedians.
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / E done tey were una hear from me shebi ?? on: 21-07-2013 11:37 PM
i been just want cum ask una how far ? Coz this days things dey happen..people just dey mad anyhow..like you now were the read this funny joke.. Una never hear wetin the happen ? This is more than fun with klint d drunk new page https://m.facebook.com/HouseOfLaughterWithGreatComedians..oya fast like am oh
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ★》★BRAIN TEST★《★ on: 21-07-2013 11:26 PM
This is more than fun with klint d drunk new page https://m.facebook.com/HouseOfLaughterWithGreatComedians..oya fast like am oh
10  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 3 MEN IN PRISON ( ****joke of d year ****) on: 21-07-2013 11:17 PM
Pb4 by me
11  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Denounce d devil!! on: 14-06-2013 01:16 AM
Pb4 by sani abacha
12  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Seriously Na Wa O! See Trouble Wey English Language Dey Cause on: 14-06-2013 01:14 AM
Pb4
13  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Akpors needs deliverance..hottest joke ever told. on: 14-06-2013 01:13 AM
Quote from: chummyli on 13-06-2013 08:50 AM

GBAM!!!
bunch of hooligans una need deliverance..lwkmd
14  Forum / Relationships & Romance / Re: I been single 9 yreas and why? Can you help me to find out why? on: 14-06-2013 01:10 AM
Quote from: franel on 12-06-2013 08:19 PM
I see that you have your head in the gutter. REPENT!
Who are you to judge someone you simply know nothing about?
you the talk becoz poster get female name..mumu..hegoat
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police Kill Three Students At University Of Uyo Over Transport Fare on: 14-06-2013 01:06 AM
Hmm..
16  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: whr is ur mother? on: 12-06-2013 01:25 AM
Pb4
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Na waooo on: 12-06-2013 01:23 AM
Ritualist joke
18  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: pls answer dis on: 12-06-2013 01:21 AM
Na waoh.
19  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Joke of the day on: 12-06-2013 01:20 AM
Paste and copy
20  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A mad man listenin 2 music!! on: 12-06-2013 01:19 AM
Jokes during d days of mandela..pb9
Pages:
[1] 2 3 4