make una free another man s wife ooooo. thou shall not lust after another man s wife. every day na so una go dey take eye dey naked mercy for naijapals. wetin concern una with her body??. i was not here anyway.
tell them oooo.foolish and stupid posters