Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 15
21  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh Billionaire Boyfriend Dumps Her For a Younger Actress on: 11-04-2012 01:36 PM
Quote from: HOPEA23 on 11-04-2012 01:24 PM
U said u got no time to responses  but you actually doing ..mumu number5
   YEAH YEAH, i only hear this word, mumu, when i fall to patronize cheap ashawo for street. So tell us more names wey una de call people wey no gree come phyuk una dirty yansh, OYA  list them, MUMU NUMBER5 more pls stupid outcast.
22  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh Billionaire Boyfriend Dumps Her For a Younger Actress on: 11-04-2012 01:29 PM
Quote from: HOPEA23 on 11-04-2012 01:02 PM
You are an idiot... So the Igbo girls that Edo guys  get married are ashawo abi?
 You want start ur insult again abi. that thing wey dey hungry, you go chop am one day.
23  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh Billionaire Boyfriend Dumps Her For a Younger Actress on: 11-04-2012 01:23 PM
well i dont have time to respond to any god dam minority ass spot bitch now. Still value my guiness pass all this ranting bitches following my  post. Tonto just clean your eyes and find your way to owerri now, We want to judge your case. You said we are nosy right, soon we will call you eyesy, tongusy and honeypotsy. You claim to be a wh*re, and i dont think you can get one Igbo man to look at you,. You mama na bennie abi. BEAR IN MIND THAT YOU ARE FINISHED. see wetin small girl do you. just umuguma girl. many are still coming. ARA SATURDAY GBAGBUOKWA GI, NWA MUMMY WATER NA MMIRI OSIMIRI PORTHARCOURT. MISS honeypotSY
24  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh Billionaire Boyfriend Dumps Her For a Younger Actress on: 11-04-2012 12:58 PM
 i notice say this girl tonto has spiritual problem, She be mami water house girl, The fool is dating an igbo man and was still saying rubbish about  igbo people. Lets see how you WILL compete with Nwa owerri, where sweet, pretty, sexy and delicious women grow like bahamas grass. For your pride and arrogant and bitching life style. we beg you to go to bennie, where men marry prostitutes. TONTO NO VACANCY FOR YOU IN THE EAST, AND DONT think any  IGBO MAN WILL EVER TENDER AKURAKU WINE FOR UR COCO NUT HEAD TILL YOU DIE. ASHAWO ONU NZU, NKITA ARACHALA ONU NOW.
25  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Uniabuja Students Protest Against Suspension Of Faculties on: 7-04-2012 03:20 AM
soon naija go begin dey sell its universtity faculties to rich people, for them to maintain and place their own fees on students. Believe me naija don tired for education long time. They go use theory finish ur life, for naija where science students can write all chemical formulars  mg, h, ca, si, be, f, cl ca, how many naija students knows  what it looks like for real. abeg, In a computer science dpt, of 2000 students, you will see only 10 orthodox computer, how can they practice and learn. Government take note, the classrooms are getting boring this days. facilities are needed in all the schools not only in fct.
26  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 11-Yr Old Boy Arrested For Robbery on: 7-04-2012 02:56 AM
that small nmogho boy, must be their gang leader, but no one should jail him or kill him. why  not put small  cameroun pepper in his ass and little prick and better gbogbo nise on that machet wound at same time. trust me, robbery will be a history in his life.
27  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another 27 Years Old Man Marries 70 Years Old Oyinbo Woman on: 6-04-2012 02:37 PM
@ open you are right, i see ur point, you brought it out more. only wish that other women will not take our women places in marriage. good nigeria women are there, as much as the bad ones. same with oyibo too. god should help our youth with jobs and good economy. abroad is not what it is before. even after marry with this shit ass, how are u sure you gonna get the job. that will make you meet up your dreams, take care of your family that made you do it. some men after marry this ladies, still do dupy business on the street and go to jail. then whats the point.
     everyone should pray, and work hard where you are, african economy i think is better than this western world now. all the same, money u can waste to come to abroad, is good, you get business down at home and live life but our people only love to see by all means. i love my naija woman, and wish my young dude to be more careful, oyibo is smart too, and they are making their immigration laws harder to check migration rate, 2002 marriage with oyibo is not 2012, so know what you are about to do and be wise.
28  Forum / The Buzz Central / Re: Karen Auctions BBA Clothes on: 6-04-2012 01:37 PM
wowo on the spotlight, with this kind babe face, my dream is as stake tonight.  i wan horror dream.
29  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another 27 Years Old Man Marries 70 Years Old Oyinbo Woman on: 6-04-2012 01:15 PM
Quote from: open_reality on  6-04-2012 12:17 PM
Abeg just hold ur own dia. Change from wetin? Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Who tell u sey na love? u no knw wassup?
Guy boy dey fyn kpali to take survive, u dey busy dey preach love.
Ur oyibo woman better pass babes wey dey naija? No dey fall my naija babes hand oo.
Make una try dey go back go marry our naija babes  Grin Grin Grin Grin
open nwaoma chill, kpale no mean say you are made in life, or you gonna work in bank with it in western world,
all you have is free movement, and to set up a business, that if you have capital. no police wahala, work some kind jobs
some men get am, still dey suffer. common when you marry thinking you will reap from where you did not sow, in every divorce for western world, na men dey loose, no be naija wey be say na woman.
divorce act states that you will share every property jointly owned. unless the guy dey smart to change the woman name and documents and add his name. otherwise, after the woman use am finish, she will kicked out on the street.  you only get kpali after suceessfully reaching the immigration time that you suppose to. you think is easy, believe me this guys might have real love here. and you people are shouting kpali this and that. some friends who divorce to come naija come marry run come back and was complaining on how confuse they where to select cos of fake love asses everywhere.
            it will be ok if naija man date like 3girls before traveling, with that when things settle you can come back and choose one. but if all are married, then you know what i mean by fake love asses. not that oyibo is the best, but believe me they will make you understand them more, while naija girl go dey hide hide things.
oyibo no dey do with i hearsay, dey wan prove, if you cheat on her once, and beg her or buy her gold, she must pay you back and still tell you, sorry i cheat on with your friend cos you did it first and i still love u. if she hates you, she will tell you even if you be bill gate. there problem mostly is the like, suspecting, nagging, looking for compliment even when you are deep asleep and can querrel if you dont tell her that she looks good and all time honey. you need only months to understand them, but our girls, men never will u no if they love you. and thats bulshit. So open if you are still the kinda of naija wey still dey love from the heart. Then am happy for that.
30  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Igbo Drug Traffickers Inject Liquid Cocaine Inside Condom on: 6-04-2012 12:32 PM
this poster, you will die if you keep being aughty on this site, who cares their name, tribe and all this biography you wrote here. I see even the idiot commenting bulshit, should come out of naija and face hustle. when you dont pay bills, you thief or kiddnapp and eat credit in a bukar. you can write anything u like.
             drug or any crime, is everywhere being you american, mexican russian or african. if igbo are find more on it, is cos the are more exposed and enlightened, to the good and the bad. everyone has one time in his life, when he can think of how to meet up, you only need god and someone to give you good line. For my guys caught, i think they are tryna impress people with the wedding plan. cos you can still owe some pride price in every part of igbo land. you can never finish paying pride price, just do ones u can. you dont need 40million to marry. 50k can give you graduate in some part all you need is just ask people.  But for now, just face your charges, i wish have enough to pay for freedom now.
31  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another 27 Years Old Man Marries 70 Years Old Oyinbo Woman on: 6-04-2012 12:09 PM
Quote from: open_reality on  6-04-2012 11:53 AM
Hahahahahahahahaha this is what i call "kpali wonders"
Notin abroad passport no go make man do. Hu go blame dem sha?
Wen our naija govt don mess everybody up, boyz don find dia levels.
But wait ooo, if una marry all dis old mama's finish, hu go marry us na? Cry Cry Cry Cry
How una wan do our naija babes wey dey find husband?
chai! this matter hard oooooo Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin


  make una change kwanu, na em be guys problem. show real love cos nothing. if this guys dey see love from the environ wey dem dey. nothing  go make man reason abroad or white bitch. dont be surprise if they ask on air, who need divorce now, all naija men go raise hand up. my dear, naija girl wey we no before, wey dey get heartbreak, don change ooo. now material mind all of them get. is better una change cos naija men don dey run out finish from that country.
32  Forum / The Buzz Central / Re: "I'm Not Sure Sophia's Kids Are Mine" - Tchidi Chikere on: 6-04-2012 12:01 PM
Quote from: K-TRUTH on  6-04-2012 11:34 AM
IF MY WIFE TELL ME SHE IS PREGNANT,I MUST TAKE HER TO THE DOCTOR IMMEDIATELY TO CHECK WHO IS RESPONSIBLE,CANT WAIT TILL SHE GIVE BIRTH. NOO,CANNOT BECAUSE WOMEN NOWADAYS ARE TERRIBLE BEINGS..
    mr k calm down, what if i give your wife belly how you go no, some people sperm they appear neutral for that kind test wey dey mind oo. pray say make u marry good one, thats if naija still get.
33  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another 27 Years Old Man Marries 70 Years Old Oyinbo Woman on: 6-04-2012 11:53 AM
Quote from: dickman2 on  6-04-2012 11:43 AM
if all the men for nigeria marry oyibo woman,,who go marry our nigeria girls,,trouble dey ooooo,,soon bad market go hit nigeria girls,,men don go out finish ooooo..
           bros  e good for them, many of them are stupid, the are many fake ass bitches more than the nice ones. even if this guy show back tomorrow, 2million good bitches are ready to cheat with him on their lovers or husband. thats why all man wan go get that money by all means. If naija girl love dey real, e get wetin we no for they hear by now. they way things are,  30yrs to come, na foreign woman with their kids go full naija oooo, For that naija some niggas dey reach 30yrs and they never fall in love for once, wey be say girl dey form anyhow. so i prefer make all naija guys leave oyibo but enter other african countries go marry. most of our girls are fake, sorry.
34  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another 27 Years Old Man Marries 70 Years Old Oyinbo Woman on: 6-04-2012 11:41 AM
 but person wey marry this kind woman for naija, wetin he go get at the end.cos  for my village, u go end up loosing  all ur human right, no stay or permit, next na pure banishing aru from the land. what of ur own village?Huh?Huh?Huh?
35  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another 27 Years Old Man Marries 70 Years Old Oyinbo Woman on: 6-04-2012 11:33 AM
Quote from: Solidstonez on  6-04-2012 11:16 AM
speaking from experience i guess
    my sister i dont think any man will wish to have that experience for a second time, you need 100percent tolerance to stay with young oyibo, my dear, when  i no even get 10 for woman, so for my guys make una the see beyond the kpali, is good, but men e no go easy. thats if you dont run at the end without collecting wetin carry enter, everything na game, but how long can you play a fool to get wetin u dey find. all the same be strong man
 
36  Forum / The Buzz Central / Re: "I'm Not Sure Sophia's Kids Are Mine" - Tchidi Chikere on: 6-04-2012 11:25 AM
u can say what you wanna say, but at the end ur happiness is whats up. if the kids are his, i think he needs to grant them forever apology for making this on air, but if the paternity has k or w leg. kick em all  out. cos is obvious that the wife is no more needed in his life. i wish you  come down to mbaise or aba ngwa and find good sweet mgbe eke marry. For ur life oo
37  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another 27 Years Old Man Marries 70 Years Old Oyinbo Woman on: 6-04-2012 11:11 AM
the older the oyibo, the lesser their stress, i prefer the 70ys ones than their young ones, thats means you are free from stress,  and nagging. but for this one no be love, na touch light. use am pass, thats all.
38  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: RACISM: "I Hope All You Black People Die" on: 30-03-2012 07:23 PM
IMagin myself living in a white land, and never have them as friend, we only phyuk the good bitches to relocate to the street, my hatred for white people is the blood, no matter how nice they are, i only wish them one thing. DIE all ya honeypot mouth red pigs.
39  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: RACISM: "I Hope All You Black People Die" on: 30-03-2012 02:19 PM
MEN i think this dude said him mind. but i think his racist mind is more than mine. I Hate all the red head pig ass, when their woman tan their skin all day Tryna be like black woman, learn african language to be with black men. YOU Can hate on us cos we are turning your good girls to bitches, making you guys loose dam respect from your cheap wh*res. White people dont look real like human, when you watch how they do or dance, thats toy in motion. NO ONE WILL MIX WITH THIS WHITE FOOLS IF NOT GOVERNMENT POLICIES IN their land. phyuk ALL WHITE, KEEP UR GIRLS AND phyuk THEM, WE DONT WANT MIX KIDS ANYMORE.
40  Forum / Relationships & Romance / Re: MAN Commits SUICIDE over Wife's refusal to give him cash on: 30-03-2012 02:03 PM
   Why must she give you money omo yoruba
nigerian men with their behaviors towards woman
igbo man makes money for his wife and family and careless of himself
hausa man  makes nothing for himself and his family or the society
yoruba man depends on his wife / woman for every daily bread.
     let the westerners learn how to be a man without any woman shadow. this their woman palava is becoming to much with their so called acquired education.
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 15