Show Posts
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 99
81  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ROBERTO DI MATEO PEN'S DOWN A 2YEAR DEAL WITH CHELSEA (Page 2) on: 19-06-2012 07:47 PM
 Huh?
82  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ROBERTO DI MATEO PEN'S DOWN A 2YEAR DEAL WITH CHELSEA on: 19-06-2012 05:24 PM
Quote from: ExpertTbright on 19-06-2012 02:50 PM
dis ur empty head wey u dey carry score zero always u b find solution 2 ur problem primary two 4 that matter





if you sound challenging 'm mr capable.
if you try me eh  I go spoil u wit book
83  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: QUESTION NOBA 1 TO 5 on: 19-06-2012 05:19 PM
 Smiley
84  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: QUESTION NOBA 1 TO 5 on: 19-06-2012 02:38 PM
it seems hes brain is been held on ransom by the islamic sec koko lalam
from hes yoke he needs a bomb procedure perhaps a slap of emergency
urgently Sad 
85  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ROBERTO DI MATEO PEN'S DOWN A 2YEAR DEAL WITH CHELSEA (Page 2) on: 19-06-2012 02:29 PM
you too like expo
go submit ur book joooo
86  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ROBERTO DI MATEO PEN'S DOWN A 2YEAR DEAL WITH CHELSEA (Page 2) on: 19-06-2012 02:16 PM
wetin yeu ceee?
 Cool
87  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ROBERTO DI MATEO PEN'S DOWN A 2YEAR DEAL WITH CHELSEA (Page 2) on: 18-06-2012 07:25 PM
dis is yeye in making
88  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ROBERTO DI MATEO PEN'S DOWN A 2YEAR DEAL WITH CHELSEA on: 18-06-2012 05:53 PM
 Tongue
89  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ROBERTO DI MATEO PEN'S DOWN A 2YEAR DEAL WITH CHELSEA on: 17-06-2012 03:46 PM
dis yoke teu xwit ooooo
wota plis...........
90  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ROBERTO DI MATEO PEN'S DOWN A 2YEAR DEAL WITH CHELSEA on: 16-06-2012 10:31 PM
na yoke in making
91  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ROBERTO DI MATEO PEN'S DOWN A 2YEAR DEAL WITH CHELSEA on: 16-06-2012 10:23 PM
Quote from: ExpertTbright on 15-06-2012 02:20 PM
posta e b lyk say u get headache





upcoming boko haram
wetin be ur own headache?
92  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I DONT WANT BREAK SOMEONE HEART (Page 5) on: 15-06-2012 09:27 PM
posta u bi hrt roba
93  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ROBERTO DI MATEO PEN'S DOWN A 2YEAR DEAL WITH CHELSEA on: 15-06-2012 03:15 PM
wetin dey smel dis jukur peson
94  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ROBERTO DI MATEO PEN'S DOWN A 2YEAR DEAL WITH CHELSEA on: 15-06-2012 03:04 PM
baby commando u get dis kind gun yet boko lalam dey terroris 9ja area ans
95  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ROBERTO DI MATEO PEN'S DOWN A 2YEAR DEAL WITH CHELSEA on: 14-06-2012 11:56 PM
no na torres just come back
96  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / ROBERTO DI MATEO PEN'S DOWN A 2YEAR DEAL WITH CHELSEA on: 13-06-2012 09:02 PM
A MAN (with a very tiny pee pee) PICKED A HOOKER(nurse) FROM THE ROADSIDE, WHILE THEY WERE CONVERSING THE LADY WAS OPTIMISTIC WHILE THE MAN WAS A BIT TENSED BECAUSE HE LESS EXPECTED A LOW PERFORMANCE FROM HIMSELF AND HE THINKS THE PRETTY LADY WILL BE DISAPPOINTED IF SHE DOESN'T GET SEX. HERE IS THEIR CONVERSATION BEFORE THE SHOW


MAN: honey wat's ur real name?
WOMAN: moni
MAN: moni?
WOMAN: yes pls
MAN: woah, wat a lovely name u got
WOMAN: tanx honey
MAN: wat do u do for a living?
WOMAN: 'm a nurse
MAN: really? that means you re use to patients and nakedness
WOMAN: yes, but not always
MAN: have you held a penis before?
WOMAN: of course I have, you know is part of my job...
MAN: wat is the list size of penis you have ever seen
WOMAN: well, as a midwife 'am use to this size
MAN: which size?
WOMAN: ur size
MAN: fainted

 
97  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I don die ehehehehehe! on: 13-06-2012 07:52 PM
wonder why all newbie's always post shitman joke
tchewwwwwwwwwwwww
am outta hia
98  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SEE THE LETTER WEY TERRY USE TOAST ME (Page 2) on: 13-06-2012 04:23 PM
Quote from: terryworld on 19-01-2011 01:52 AM
florish whats this nah?
So u get mind post dis letter?
Ok oo,them don c d letter and u don dey hapi now.lol





Tee boy
4 ur mind you don get gayfwend abi?
if u neva lox ur nokia 3310 begin ping her stop
posting ha leta abeg
99  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: biology exams (Page 6) on: 11-06-2012 07:01 PM
in ur country pikin dey drive moto?
no wonda dey call u ogbono
infakt yew be ogbolo  sef
100  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: biology exams on: 11-06-2012 02:01 PM
pls wia is my leg?
it seems am running too fast from this yok3
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 99