Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Driver Who Absconded With His Employer's 6.5 Million Naira Infinity FX 35 SUV on: 28-08-2014 12:11 PM
Quote from: x-avier on 27-08-2014 04:59 PM
Is there a wise way?

hahahaha..
2  Forum / The Buzz Central / Re: Meet The Hottest and Most Handsome Guys In Nigerian Entertainment on: 26-09-2011 01:18 AM
Quote from: Luckyjrs on 26-09-2011 01:17 AM
bull shit..wotz our biz wit dat huh?
3  Forum / The Buzz Central / Re: Meet The Hottest and Most Handsome Guys In Nigerian Entertainment on: 26-09-2011 01:17 AM
bull shit..wotz out biz wit dat huh?
4  Forum / The Buzz Central / Re: Wahala ! You Dey Find! Tonto Dikeh Calls Linda Ikeji A Failed Model; Oouch on: 3-09-2011 02:41 AM
Tonto abi na wetin dem dey cal her sef.. ? You fyn as u b?
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kidnappers Of Mikel Obi's Father Want N20 Million For His Release on: 19-08-2011 05:08 AM
Umm, You people think is that easy to drop such kind of money huh? Even if is 10K$ they askn off n Mikel has d moni, I dnt think is gud idea for our own people to do dey each oda.. 9ja sef! Thank God say i comot and i free myself!... Wot a country....
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kidnappers Of Mikel Obi's Father Want N20 Million For His Release on: 19-08-2011 05:04 AM
Quote from: dannybobo on 18-08-2011 01:03 AM
E NO GO BETTER FOR THIS PPL WEY ASK 20M...PERSON DEY COLLECT PASS 20M FOR ONE WEEK SELF YOU DEY ASK 20 MILLION...E NO GO BETTER FOR UNA,300 MILLION DEY DERE UNA NO FIT ASK...AWON SMELLING...

LOL hahahahah I no fit laugh abeg.. 300Million.. Na so e easy..lol
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Woman Kills Husband For Forgetting Her Birthday on: 19-08-2011 04:59 AM
Quote from: donspirado88 on 17-08-2011 03:15 PM
Women! Women!! Women!!!... Anyway, am not too surprise because this Russian people used to behave like an animal all the time both Old & Young. Piss out!

lol
Pages: