Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Geraldine Ekeocha Is Dead ? (Nollywood Actress) on: 5-09-2011 08:03 PM
MAY HER SOUL REST IN PACE ........WHO KNOWS WHO WILL BE THE NEXT  :'( :'( :'( MAYBE TONTO DIKE
2  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh Fights Van Vicker On Movie Set on: 5-09-2011 08:03 AM
e be like say  dat girl dey smoke weed ........why she go fight  man wey get amu Huh??
3  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh Fights Van Vicker On Movie Set on: 5-09-2011 07:59 AM
Quote from: Dikason32 on  3-09-2011 05:11 PM
Who the hell is this tonto dikeh?
bro je ......she be one useless girl like dat wey dey live for naija.......
4  Forum / Sports / Re: Mikel Obi Tells NFF and Samsion Siasia To "Go To Hell" on: 3-09-2011 03:44 PM
Quote from: Harnon on  2-09-2011 03:00 AM
I read this post bout 5 times looking for the exact 'go to hell' words. Dint find it. Am i missing sth or this poster just added salt to this story?Huh?
abeg  no mind those yeye poster of a tin
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Wickedness! Teacher Blinds Her 10 Years Old Female Pupil on: 31-08-2011 01:03 AM
Quote from: Idbabe on 29-08-2011 01:52 PM
The teacher should be made blind too, jungle justice.
immediately...... without wasting time 
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Mikel Obi, Osaze Odemwingie hire bodyguards for their fathers on: 31-08-2011 12:57 AM
if you get money problem ......you no get problem which can life be dis sef  Shocked :'(
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Mikel Obi, Osaze Odemwingie hire bodyguards for their fathers on: 31-08-2011 12:50 AM
Quote from: Nzetheo on 30-08-2011 05:07 PM
Quote from: Malachi09 on 30-08-2011 04:28 PM
Quote from: Nzetheo on 30-08-2011 02:47 PM
Quote from: HOPEA23 on 30-08-2011 12:05 PM
osaze nice name....na because of God ..handsome man  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
for your question me nor know
wowen self... watin concern handsum wit d question? E be lyk say na u chop green corn.

lwkmd.. My guy u wicked o
diz 1 u dey laf lyk persn way pick 500naira 4 insyd gutter. U folo chop d corn? Grin
na weytin bros
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Emeka Odumegwu Ojukwu Claims His Father Is Still Alive But Ill on: 20-08-2011 05:57 PM
Quote from: 2muchmoney on 10-08-2011 11:01 PM
we need prove ooo so that we can stop commenting
  sure we need prove
Pages: