Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4 5
41  Forum / Relationships & Romance / Re: Top 10 Most Famous People Who Died a Virgin (Pictures Included) (Page 10) on: 9-08-2012 10:58 AM
 Cheesy Cheesy Cheesy LAF WON KILL SOMEBODY HERE  Grin Grin Grin NAJIA UNA TU MUCH OOOOOOOOOOOOOOOO MAKE I PASS JOR
42  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OMG: Woman Gives Birth To Baby In A Latrine In Delta State [photo] (Page 6) on: 8-08-2012 11:05 AM
praise God tomoro president is born......................haliluya somebody..thanks be to God almighty Amen Grin Grin Grin
43  Forum / The Buzz Central / Re: I Didn’t Love My Husband At First- Omotola Jalade-Ekeinde (Page 9) on: 30-07-2012 05:15 PM
Najia ppl una coment too much i read sote i laf water comot for my eye, abeg make una take am easyooooo computers sef won crash becus of una coment. Grin Grin Grin Grin Grin Grin. OMOTOLA baby u too much. ur mata dey cost comotion for naja ppl.
44  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Oldest Youth Corper on: 27-07-2012 01:23 PM
PAPA CORPER LAF WANT KILL SOMEBODY HERE AS I C DIS OLD CORPER Grin Grin Grin Grin Grin Grin
45  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The fabulous Nollywood actress Kate Henshaw turns 41 TODAY! on: 20-07-2012 03:11 PM
HAPPY BIRTH DAY KATE.
46  Forum / The Buzz Central / Re: Choi!!!!A Yoruba Actor, Golugo Couldn’t Pay For Food At Lagos Restaurant (Page 6) on: 20-07-2012 02:52 PM
WETIN CONCERN AGBERO WITH OVER LOAD? WETIN DEY MAKE PEOPLE DEY FIGHT THEMSELVE OVER NOTHING? Grin Grin Grin Grin Grin
47  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nelson Mandela's 94th Birthday: World Leaders Pay Tribute on: 19-07-2012 04:45 PM
Happy birthday, the great man Nelson Mandela Congrat love u.... Kiss Kiss Kiss Kiss
48  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: JAIL + FINE!! New Penalties For Road Traffick Offenders In Lagos on: 18-07-2012 09:36 AM
Abeg make i pass jor which law. na money we want first b4 we can listen to d law. Grin Grin Grin Grin Grin Grin
49  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: My Younger brother fathered my children’ (Page 2) on: 12-07-2012 04:48 PM
A beg make una nor dey bring husband and wife mata hear again jor becaus............. Grin Grin Grin Grin Grin Grin
50  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WHAT: "Free Night Calls Are Demonic!" - Rev. Gabriel Ansah (Page 2) on: 12-07-2012 02:11 PM

Both of una na.............I dey ok......how abt u?
 






Both of una na.............I dey ok......how abt u?
 







divinproject, how u deyjor..... abeg Najia ppl i don't want night call pls, cus is d only night i have to rest abi Grin Grin













51  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Meet The World's Tallest Married Couple And Their Kids (Page 2) on: 12-07-2012 01:49 PM
@poster how do know?  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
52  Forum / Sports / Re: Ronaldinho loses 125million coca cola endorsement after drinking pepsi. on: 12-07-2012 01:43 PM
I just dey pass jor Tongue Tongue
53  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: My Husband is Irresponsible-Wife on: 12-07-2012 01:38 PM
Till death do us part abi,  Grin Grin Please endor. cus of your children.............
54  Forum / The Buzz Central / Re: Meet Emmanuel Adebayor's Girlfriend - Yvonne Okoro on: 12-07-2012 01:31 PM
And so what do i do Najiapals una too much ooooooooooooooo Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
55  Forum / The Buzz Central / Re: BREAKING NEWS!!!! PSquare Loses Mother To Short Illness on: 12-07-2012 01:06 PM
 Cry Cry Cry Cry eyaaa peter and paul please take heart  God givet and taket......... Cry Cry Cry Cry Madam R.I.P. Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry
56  Forum / The Buzz Central / Re: Michel Majid, Halima Abubakar and Other Stars At Mary Uranta Birthday Bash on: 11-07-2012 10:10 AM
NA THEM SAKA Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
57  Forum / The Buzz Central / Re: Monalisa Chinda Ties the knot again! (Page 3) on: 11-07-2012 10:03 AM
Abeg stop pulling our legs...poster Grin Grin Grin Grin
58  Forum / The Buzz Central / Re: Singles Club: List Of Ghanaian Actresses That Are Still Single on: 10-07-2012 12:31 PM
Wetin consan agbero with overload, Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes e nor consan me jor Grin Grin Grin
59  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: GBAB: No Nonsense Bakassi Boys arrested a Child trafficking & Kidnapping GANG on: 10-07-2012 10:17 AM
 Grin Grin Grin Yes wages of sin is death. Grin Grin Grin
60  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2, 000 Lagos ACN members defect to PDP on: 9-07-2012 05:08 PM
 Grin Grin Grin
Pages:
1 2 [3] 4 5