jim jim jim.... everywhere you go in this world there must be a story linking to jim iyke.. inside wayo wayo you dey become very famous ooo.. Abi you want become famous pass michael jackson shaaaa
T.B joshua ee church don dey fall and ee don find courageous actor wey him go bribe ee make ee make a show an boost ee church again. As jim too like money ee don grab the deal snd com perform. More congregstion for t.b joshua in next mass fo the future.
Weather it will last or not what matters is they are together and happy while it last. Abeg jim born oyibo children with pretty nadia. Mennn nadia is almost the most perfect creature in african movie industry
its a free world bruv.. make your intention known, who knows she might just land in your trap and all her millions plus love its all yours not that crazy chris brown who does not appreciate what he has..You are not bad looking at all bruv..go ahead