lol in all dis time wey i dey NP if i wud listen to all d crap (som ppl) talk
i go rily tink different frm Nigerians................ Una tell me sey Hausa dey violent, Igbo luv too much money,
Yoruba dey dirty, Calabar babes fcuk like animal, nd Edo na full of ashawo..........
hmmmm nd it was oyibo dat is too much racist abi?? ;D ;D ;D
since is only Igbo people that like money, as from today u shall only cee money in the hands of other people but it shall not enter ur hands bcos it will burn u off