guy, e b lyk say u high b4 u come here ...really???.....shey na you dey supply d fuel..wey we dey high 2geda??.......abi na you high for kerosine b4 u talk dat thing??
OMG!! God pls help me nt 2 b mugu lyk dis 1 ooooo..spendin on a guy am nt yet married 2,nd @d process of it bought a car of 2.2M jessss..nd am sure ur parents nd ur bby gal are dying of hunga, nd nw d dude can't refund d car bck 2 u.even if u tk d case 2 court u are guilty 1,*HE"S NAMES RE WRTIN ON IT*and he may deny u coz he's nt married 2 u. oh gal u really fall hand ooo honestly even if men re scarce dat doesn't mean u shold carter 4 dat peson..u no u luv him y didn't u tell him u hv a bby gal b4,4 ova 3 yrs nw i guss d bby is nt dat importnt 2 u.. instead u wnt ahead in affording a *CAR* 4 a guy...pls get ur car "if he cn gv it 2 u coz his names re boldly wrtin on d documents".. .
hate plastic,glass,almaco, ceiling or roofing surgery is non of my BIZZ WAx..mmtttchhhwww. y can't dey maintain natural beauty gven 2 dem..most of dem nt only Sanda dey're so mny of den out dai..
THE STORY NO COMPLETE. U FOR TELL US WHO WIN THE FIGHT, AND WHO D GUY BE.
o o o o shey u dey mind Nametalkam.he's gvin us incomplete story,abeg complete am jorr mk we no who won nd who los.. dey shold b ashemd of demslf wat did dey wnt young ppl 2 derive 4rm dem..
hahahahahaha can't stop laughing oooo.wat if u don't ve washin machine?nd ur wife refuse u shold wash wit ur hand nko...or else she'll starve u 4 ***...
Poster actually u don't ve work @all.hw is it ur business?abeg free d babe joor it dosn't concern u haba amibo.y u're talkin sha becos u saw her wat of som of dem dat goes 2 "OIL MILE"nko mtchwwwww.
Government should pay for his compensation because he died when saving his country.
ya government will pay cos dey sent him 2 go nd ve sex abi?on top of a gal na him government will pay compensation 4 hahahahaha.Will may his gentle and precious soul rest in peace and nt in pieces. :
Bribing and corruption in Nigeria is 2 much.stil "JAMB"itslf is phyukin up.no sound and quality Education in nigeria,i tink d Ministry of Education need 2 do somtyn abut it.
@poster u no get work abi.... they should honor me too, i ve not fixed weavon for 3 weeks, keeping my hair natural.
hahahahahahahah LMAO. ur own is beta wat of me still caring hair 4 a month nd.we deserve an "AWARD"also 4 been faithful 2 our hair and nt giving hair dressers money.