Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Video:Teen Mother Caught On Camera Suffocating Her Baby With A Blanket And Hands on: 15-09-2012 06:05 PM
what a wicked heart she have, calling her self as a women.dont she have a humanity?she is a disgrace among all in this world.
2  Forum / Politics / Re: Dog-Eat-Dog Fraudsters Dupe Ex-gov N3bn on: 27-10-2011 03:50 PM
na una sabi abeg make i go drink monkey tail before i go folk this evening no this tory i come hear
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Gov. Adams Oshiomole Orders Arrest Of Task Force Boss On Camera [Video] on: 19-09-2011 05:36 PM
WELL GOD PASS ALL OF UNA SHA
4  Forum / The Buzz Central / Re: Prince Okojie And I Are Still Married, Mercy Johnson Is A Second Wife - Lovely on: 3-09-2011 08:51 AM
well mercy want to answer princess that all and 2 of them woo woo mercy johnson want to become princess while the guy want to suck big boobs that is why he chase away his former wife because she no carry big boobs so na the truth wey dey there
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Rebels Place $1.3 Million Dollar Bounty On Gaddafi's Head on: 3-09-2011 08:40 AM
una dey crazy nato no fit catch GADDAFI na me go catcham for una God punish una life
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Welcome Home: Saudi Arabia To Deport 1,500 Nigerians on: 1-09-2011 04:43 PM
ohh God really i don't know u create me put in Nigeria BABA GOD i dey vex ooooo u bless nigeria with mineral resources but u allowed only our leaders enjoy everything we have look our people suffering in another mans land to look for daily bread BABA GOD do something ooo or u kill me make i no dey see the useless life again we have everything but only our leaders and there children DEY ENJOY OUR MONEY BABA REASONAM NOWN
Pages: