Show Posts
Pages:
1 ... 570 571 572 [573] 574 575 576
11441  Forum / Relationships & Romance / Re: What Is Wrong With This Photo? (Fashion Madness Edition) on: 5-08-2015 10:07 PM
Quote from: beneno on  3-08-2015 11:34 PM
my guy ni still the same babe wey i see with u last week wey ezima full her face ?  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Hahahahahaha u don kill me here...
Y u sef dey look her face everytime...?
U go vomit 4 her face next time u look am...
11442  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: could dz be love?????????????????? on: 5-08-2015 10:00 PM
Well done Justmak na so dem dey do me sef dey get those kin messages and it's annoying..
11443  Forum / Law and Crime / Re: Meet 10-Yrs-Old Boy Who Is An Executioner For ISIS - Photo on: 5-08-2015 09:54 PM
Na muslim, dem dey teach dem young...
11444  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Doubting Thomas, Doubt No More: The Police Is Truly Your Friend on: 1-08-2015 04:12 PM
U get women friends..?
11445  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Keep Your FRIENDS Close But Your ENEMIES Closer on: 1-08-2015 04:11 PM
@ franel, how can i look like someone u no wey u never see my face before...
Dat skool wey u go sef na prison now...
Just cos i praise u for dis small joke no mean say make u go use weed for ur egusi.
I beg go siddon.


11446  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Keep Your FRIENDS Close But Your ENEMIES Closer on: 31-07-2015 07:17 PM
Ha ha ha ha ha ha nice one..U made my friday, i dey go out go drink.
Dis na where ur talent dey, i beg no waste am...
11447  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Doubting Thomas, Doubt No More: The Police Is Truly Your Friend on: 31-07-2015 07:14 PM
So how many friends u con make..?
11448  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Give your brain a workout! Checkout These Questions Millions Of People Go Spiritual For on: 31-07-2015 07:12 PM
Go start maths forum or go back to secondary school..
Problem solved
11449  Forum / Law and Crime / Re: Rival Cults (Eiye and Buccaneer) Clash in Abeokuta Leaving 4 Dead on: 31-07-2015 04:05 AM
Dem for leave dem make dem kill demselves before police come..
11450  Forum / The Buzz Central / Re: I Am A Contractor and I Dont Do Any Of My Shopping In Nigeria - Tonto Dikeh On The Truth on: 31-07-2015 03:57 AM
Quote from: Ken1230 on 31-07-2015 02:50 AM
Who is she? Next story

Tank u for asking dat question...
11451  Forum / Relationships & Romance / Re: PHOTOS: America's Richest Black Billionare, Robert Smith Marries A White Playboy Model (Page 2) on: 31-07-2015 03:51 AM
Oh boy make una no blame de guy, only god no wetin im eye see wen e date black woman..
11452  Forum / Relationships & Romance / Re: Photos From The Gay Marriage Between A Man and A Man In Port Harcourt on: 31-07-2015 03:33 AM
Na inside zoo dem do dis wedding..
11453  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTO: Pathetic Photo Of Nigerians Deported From Cameroon Loaded In Cattle Trucks on: 31-07-2015 03:24 AM
We don finish, see as dem dey insult us...Chai....
11454  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Give your brain a workout! Checkout These Questions Millions Of People Go Spiritual For on: 31-07-2015 03:17 AM
U go still fail am even wen dem give u de 2nd ansa...
11455  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Doubting Thomas, Doubt No More: The Police Is Truly Your Friend on: 31-07-2015 03:15 AM
Quote from: franel on 30-07-2015 05:10 PM
«§» 30 July 2015



Beyond doubt, the police is truly your friend..


Oh yes, especially wen it's free...
11456  Forum / The Buzz Central / Re: Photos: Wow! Comedian Seyilaw Celebrated His 10 Years Anniversary Wth Less Privileged on: 31-07-2015 03:13 AM
Nice one, keep up de good work..
11457  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTO: Serena Williams Shows Off Her Amazing Flexibility! on: 31-07-2015 03:11 AM
Quote from: Ken1230 on 31-07-2015 02:49 AM
No open the hole too much.

Na de tin i dey wait for be dat...
11458  Forum / The Buzz Central / Re: Why I Have Been Out Of Nollywood - Adewale Elesho on: 31-07-2015 03:09 AM
We no miss u sef..
11459  Forum / Law and Crime / Re: SMH! 3 Brothers Arrested in Wales for Running a "Sheep Brothel" Where People Sleep With Animals on: 29-07-2015 10:22 PM
Quote from: Ken1230 on 29-07-2015 01:37 PM
Were they yanshing the animals or what?
Ask dem...
11460  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: James Ibori's Brother-In-Law, Rowland Nakanda Jailed For 2 & Half Years In UK For Fraud on: 29-07-2015 01:16 AM
Chai....de sentence too small o..
I wish he was sentenced in yankee...
Pages:
1 ... 570 571 572 [573] 574 575 576