Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 576
61  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Scotland Police Encourages More Muslim Women Recruits, Approves Hijab As Official Uniform on: 25-08-2016 06:54 PM
Naija women no go join police only a few of dem but majority are just born lazy and have a superiority complex about the job...
62  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bukola Saraki Gave a Total Makeover to Rashidi Yekini's Mother's House & Business (PHOTOS) on: 25-08-2016 06:52 PM
Why didn't he do it wen he was alive and crying out for help..? Too little too late..
63  Forum / The Buzz Central / Re: Actress Meg Otanwa Looks Sizzling In Bedroom Photos on: 25-08-2016 06:50 PM
I no no am so no comment...
64  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LASU Sanctions 84 Students Over Indecent Dressing on: 25-08-2016 06:48 PM
So university get dress code, i think say na where students dey mature to the outside world so dere should be no dress restrictions...
But how uni go get dress code wey no be primary or secondary skool...? Am confused...
65  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LASU Sanctions 84 Students Over Indecent Dressing on: 25-08-2016 06:45 PM
Quote from: Mynameis1 on 25-08-2016 02:46 PM
Chai..after wasting money sending you to school.you come back con talk say them sanction you because of indecent dressing...I go just prepare visa for you.. VILLAGE STRAGHT till infinity

Hahahahahaha  Cheesy Cheesy
I no blame u mesef go do d same..
66  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Graphic Photo Of a Woman Whose Intestines Were Spilled Out During Fulani Herdsmen Attack on: 25-08-2016 06:43 PM
Jeeez, Biafra boys where r u fcuking cowards wey be say una no fit defend una own territory...?
Na so so mouth una get u useless bastards see as dem dey kill una like flies and una keep quiet...Idiots of the highest order..
Na Buhari una go dey blame...
67  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Rodents And Weeds Take Over PDP National Secretariat In Abuja on: 25-08-2016 06:38 PM
Na dere brodas take over, demsefs be rodents so no case...
68  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: In Maiduguri: IDPs Go on Rampage And Blocks Major Highway on: 25-08-2016 06:36 PM
Dem don chop belleyful das y....
69  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lady Grateful For Surviving An Accident Involving 7 Cows [Photos] on: 25-08-2016 06:34 PM
Make dem chop d cow jare....
70  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Borno Attorney General Makes Shocking Revelation- How Ali Modu-Sheriff Created Boko Haram on: 25-08-2016 06:32 PM
Make dem arrest am...
71  Forum / Relationships & Romance / Re: Over 272 Firms Has Shut Down in the Last One Year Under President Buhari on: 25-08-2016 06:30 PM
Quote from: diutopep on 25-08-2016 05:10 PM
HE CAME TO KILL, TO STEAL and to DESTROY....But he will never ever succeed...in Jesus name.....AMEN!!!!
Nottin to steal...
72  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Holy Moly! See The Rare Lamborghini Countach Worth $599,000 Abandoned To Rot Away in Lagos on: 25-08-2016 06:23 PM
Na GermoDog uncle get am e dey jail for yankee doing a 15yrs stretch for drugs...Abeg make una leave the car like dat...
D car is not worth dat amount...
73  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Is 200k Too Small for a Guy to Start a Family in Nigeria? Read Tweet Reactions on: 25-08-2016 06:19 PM
Quote from: Mynameis1 on 25-08-2016 03:10 PM
But let's be sincere.. In this present day Nigeria.. 200k too small to start family.. Con when you rent house..care for urself..wife and kids..pay sch fees..before you know It..money don finish..some people think say 200k be like 200 million..
So women are just baby making machines abi..?
My guy things have changed cos women now have a job to supplement the partner's income.
God forbid i just marry a woman wey go just sidon for house dey do nottin.
Why women go university den is it just to sit at home and make babies..? Den dere is no point getting an education...
74  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Is 200k Too Small for a Guy to Start a Family in Nigeria? Read Tweet Reactions on: 25-08-2016 06:13 PM
Women with dere greediness das y most of dem dey over price deresef out of d market, meanwhile we need to ask dem wetin be dere own contribution
inside a relationship...
Me i no fit marry woman wey no get job and dats my first rule...
75  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Hip Hop Rapper, Illbliss Retires From Music on: 25-08-2016 06:00 PM
Never heard of him..
76  Forum / The Buzz Central / Re: Throwback Photos Of Halima Abubakar Without Her Hips & Curves on: 25-08-2016 05:57 PM
Poster how does she look like now...?
77  Forum / The Buzz Central / Re: Throwback Photos Of Halima Abubakar Without Her Hips & Curves on: 25-08-2016 05:56 PM
Quote from: freethinker on 25-08-2016 04:47 PM
MY PEOPLE WHEREVER U SEE FULANI HERDSMEN, KILL THEM DON'TWAIT UNTILL THEY STRIKE.
THEY HAVE STROKE AGAIN IN ENUGU
BUHARI UNLEASHED THEM TO CAUSE HAVOC
SHOOT AT SITE FULANI'S HERDSMEN B4 THEY KILL U

If they have "Stroke again" dem suppose dey hospital dey suffer heart attack na..
78  Forum / The Buzz Central / Re: Natural Dermis Accuses Billionaire Wife, Dabota Lawson Of Imitation (Photos) on: 25-08-2016 05:53 PM
Naija no get any sense of creativity na to tif tif other people's designs...Pathetic..
Make dem sue am.
79  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What Comes To Mind When You See This Photo? on: 25-08-2016 04:50 PM
Quote from: BournIdentity on 25-08-2016 09:45 AM
Na bat remain,, ground don set for table tennis.. Poster u gettam for bad service & na hw u dey take paddle ur own make I 4no hw I go take waka come
My bro don't be fooled na poster dey poke d girl...No let Nametalkam fool u oo..
If u ask am for number na fake number e go give u, no bother waka go cos u go waka d whole Sahara desert nottin go comot from ur waka
so just chill for where u dey...
80  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What Comes To Mind When You See This Photo? on: 25-08-2016 04:35 PM
Quote from: nametalkam on 25-08-2016 12:34 PM
See commitment, welldone !:) U try no be small, till infinity
Na dis kin tin u dey like, na so u take poke all my girls wey i tell u to collect number from.
Me i no dey for dis one...
Make u give Okatee dis one cos im eye still strong...
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 576