Hockies even though i need that thing, i no go fit disgrace my family becos of am. But for people like u and Rezi, una go fit deny and disgrace una family becos of that thing
kai! i for like girl wey go disgrace my family o. you try well well for this one.
kai Rezi i pity u o, so becos of that thing wey dey between woman leg see wetin u dey talk about ur family for public. Family wey suffer bring u come dis world, chei i just dey cry for u.
Rezi this one wey u dey use OLUKU BYPASS sing since morning i dey suspect u o, u sure say u neva start to dey carry all those oluku ashewo. E be like say na there u spend ur last nite? na only u understand wetin i dey talk o becos e be like say u don tey well well for benin.
Orezo i know say i must se u for here, becos na all this kind ashewo joke u dey like. And u don already know the answer becos u dey do am everyday infact i suspect say na u be the man wey all the nun take commit their sin
i no blame u sha as e be say na only Ughelli, ekpoma, Abraka and sapele u dey travel go, how go take believe say ur mate go ghana. Dey there make express dey leave u small time i go dey send u westee from london.
Orezo wetin na i be think say for tis our obonge country we get fredom of speech. so wetin come dey tear ur boxers, e be like say e still dey pain u say i snatch amici from ur hand?