Many girls dey form as if say them dey school whereas them neva see the 4 walls of any university gate: na so i ask one girl say how was ur matriculation, d girl come look me come say " it was very hard but i managed to answer only 3 questions".
Omotola abi na wetin u call urself dem tell u say we wan give award to the best comedian 4 naija pals, if u no get wetin to talk wait o, abi na ur papa get this site