Na party dey reign for all of una abi? onyin don talk her own b4 na e don reach ur turn shey, abi una get other plans abeg make una no go rape me if i come o.
kido so u no know say u resemble small pickin, abi u need prophet to tell u first say u small. first go pull that ur school pic wey u wear before we go consider u for this party