nigeria is a big disgrace to others africans country,police supposed to protect his people..not to kill for just 20naira, now who will take care off the family they left behind...i just pray that one day GOD will ves, and destroyed that country..because evils too much for that nigeria..nothing wey dey good, our leaders dey steal our money..police dey kill people as dey like, person go dey he country, no security, no road no light, no work, nothing u can prond of as a nigeria...basterds naija...una wey spoil that country, hell fire dey wait for una. |