Quote from: darealman123456 on 12-06-2012 10:30 AM
Only God know why i was born in this naija country,Menh see our national assembly dem no get job again .....shai ina menh na scope dem won take chop money again,Imagine that statement saying dem go do party for the foolish tin sef hahahahah GOD come and help we hustler
i thank God for my life say i don drop the green passport
Poster be careful and stop post nonsense here, those marriage you are seen if is truth you see them really, all are game marriages so divert ur mind away from Nija guys outside if you want to know come outside and see and also be wise in time don't waste your time for nothing.