Show Posts
Pages:
1 2 3 4 [5] 6
81  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Brazilian Exchange Students Refuse To Sleep In Unilag Female Hostel on: 27-02-2013 08:32 AM
FORGET THOSE FAKE OYIBO,,, NA THEM OCCUPIED MADRID UNDER BRIG,,, GO SEE WHERE THEM DEY FYTE FOR W'R TO SLEEP,,, IF THEM GO AFRICA THEM GO START FORMING,,,,,,,,,,,,,,,NA INSIDE LAGOON THEM FOR SEE THEMSELF IF I DEY THERE....FAKE THINGS
82  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Two Nigerians Nabbed In Ghana Over $12 Million Cocaine on: 27-02-2013 08:23 AM
 Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed MR eKE AND ELe just look at the 2 names chief for that matter,,, hijo de puta,, na 2 spoil naija name them sabi
83  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lagos Shuts Ladipo Market, Arrested Bakassi Boys To Face Trial on: 27-02-2013 07:40 AM
 Embarrassed Embarrassed Embarrassed WHY CAN'T YOU IGBOS GO AND D-VELOPE EAST? ARE WE BORN WTOUT ID? NA UNA SABI OO KEEP ON PLANTING FLOWER IN ANOTHER MANS HOUSE KANO STATE IS INVITING U AGAIN OOO, MR ONE NIGERIA......
84  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Spain arrests Nigerian scam artists on: 8-07-2012 06:48 PM
I THINK AN IGBO BOY FRIEND HAS DISAPOINTED DIS IDIOT, PLS FACE BOKO HARAM.
85  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NEW ERA! Christians on Guard as Muslims Pray In Kano Nigeria on: 6-01-2012 04:27 PM
Don't say that brother, i am a christian'n i hv muslims brothers who are willing to do more than this, the people that kills christian are not muslims but ANIMALS.
86  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Brutality: Soldier Kill Business Man In Mushin Over An Argument on: 6-01-2012 04:16 PM
 Huh? Huh? Huh? Huh? Shocked Shocked Shocked Shocked Sad Sad Sad
87  Forum / Relationships & Romance / Re: LOVE? British Girl Kills Herself Because Her Boyfriend Canceled Cinema Date on: 4-01-2012 01:26 AM
Yeah,,,, sh love 2 dead and that's why she die,,,,  dis is called mumu.
88  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUSTED! Christian Man Disguises As Mallam To Go Burn Down Church on: 30-12-2011 09:51 PM
Hey!!!! u people should mnd what u post, dont just post ar-gantle u are just provoking things guy, better shut up if u don't see what to post, WETIN BE THE MAN NAME, IF U NO BE (HIJO DE PUTA)
89  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Government Threatens To Jail Homosegxwal Americans In Nigeria on: 14-12-2011 05:02 PM
NICE ONE,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,TO JAIL WHOSOEVER, BRITICO,US,CANADA,EUROPA THAT`S OUR LAW, I WISH WE TREAT THOSE BAGAS AS THEY DO TREAT US HERE.
90  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Britain Tells Nigeria To Rescind On Gay Marriage Law Or Else .... on: 6-12-2011 04:58 PM
NO MIND THEM, THEM NO GO FIT OR HUNGER GO ENTER THAT YEYE COUNTRY, MAKE THEM SANTION THEMSELF FROM STILLING OUR OIL, NO JUST MIND THEM, THEY ARE OIL SLAVE NA MOUTH THEM DEY.
91  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Now Official: 14 Years In Jail For Gay and Lesbian Marriages IN Nigeria on: 30-11-2011 03:23 PM
Oooh,, i love nigeria my country i welcome this news, but life sentence could hv been more better,
92  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Dead man resurrects after 3 days in mortuary on: 24-11-2011 11:27 PM
NA TRUE MAKE UNA JUST CLOSE MOUTH,,,, DIS ONE NA PURE YEYE NEWS, WHEN DEY WAN ASK FOR DONATION IN THE CHURCH IT ALWAYS START LIKE DIS,,, GOD GO HAMA UNA LIE LIE DEVILISH HEART. Angry Angry Angry
93  Forum / The Buzz Central / Re: Duncan Mighty Acquires $350,000 Rolls Royce Phantom (PH First Son) [Photos] on: 7-11-2011 11:33 PM
Black is black,, with a million a we show ourself, make una help me ask them which road them go waka with the car? them surpose to buy private jet cause palm avenue road no go enter that box.
94  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Picture: Nigerian police officers rumble one another over 100 Naira on: 28-10-2011 10:21 PM
I agree with u my sist, the pics is saying another thing while they are say shau shau,,,,,,
95  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija We Hail O: Police in Badagary Arrest Man With 17 Human Skulls !!!!!!!!!!! on: 27-10-2011 11:27 PM
YEAH, POLICE DON'T GET THEM FOR TEN YEARS CAUSE OF 20naira GIFT THEY USE TO OFFER THEM ON THAT ROAD,,,,,, HIJO DE PUTAS.
96  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor rapes 12-yr-old chorister. on: 27-10-2011 11:10 PM
I KNOW THIS FOR LONG THAT NO ONE REAL PASTOR IN NIGERIA, WELL I BLAME THE WOMAN CAUSE TO DECIEVE THEM JUST BLEACH UR FACE AND PUT ON SUIT THEN TIYE UR NAKE THAT ALL.
97  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Goodluck Jonathan Throws "Surprise" Lavish Birthday Party For His Wife, Patience on: 26-10-2011 11:32 PM
Quote from: umuyo101 on 26-10-2011 09:09 PM
NA DEM SABI!  ABI NO BE UNA VOTE FOR DEM? UNA COLLECT MONEY,CON VOTE FOR DEM, ABI NO BE SO? SO WHY UNA DEY COMPLAIN. UNA SELL UNA RIGHT BCOS OF BREAD, UNA CON DEY COMPLAIN. POLITICS NA BIZNESS, ANYBODY WEN GET THERE CAN CHOP AS HIM LIKE, AFTER-ALL, NO BE UNA GIVE DEM MONEY TO CONTEST. ABI WEN D POST DEY VACANT, WHY UNA PAPA NO GO CONTEST? IF UNA SEE DEM FACE-TO-FACE NOW, UNA GO CON DEY SMILE WITH UNA SMELLING MOUTH WEY FLIES GO SOON ENTER. I HATE FAKE PIPO.  EVERY  fcukING 9JA IS GUILTY, EVERYBODY WANTS TO GET RICH QUICK, THAT MEANS THAT IF WE GET THERE, WE WILL DO THE SAME. CORRUPTION IS IN OUR BLOOD. A BLACK MAN WILL ALWAYS BE A BLACK EVEN IN A FOREIGN COUNTRY. IN LONDON, 9JA DEM BE THIEF. DEM NO GREE CHANGE. DEM GO COLLECT FOR THIS COUNCIL, CON GO ANOTHER COUNCIL GO COLLECT HOUSE, DEM GO COLLECT REACH 5 HOUSES CON DEY USE AM RENT OUT. THATS WHY MANY 9JA DEY BRITISH CELL HERE. SO B4 U JUDGE JONATHAN, JUDGE URSELF.
98  Forum / The Buzz Central / Re: Foool!! Tonto Dikeh Gets a Diabolical Tattoo To Cover Her Back on: 26-10-2011 07:34 PM
NA HER MAMA WEY DEY INSIDE WATER BE THAT, NO BODY BE FOOL.
99  Forum / Relationships & Romance / Re: My best friend wife’s seduce me in their bed room on: 23-10-2011 05:57 PM
BOY NO BODY BE GOAT HR, TELL IT TO SULTAN.
100  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Women fight against legalization of Prostitution in Nigeria on: 19-10-2011 04:39 PM

 NA WAOOO I EVEN THINK SAY DEY DON LEGALIZE ACHAWO FAR BACK, cause is in  all the street in lagos
Pages:
1 2 3 4 [5] 6