Show Posts
Pages:
1 ... 10 11 12 [13] 14 15 16
241  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija Weirdest Wedding (Photos) Real on: 19-02-2012 02:57 PM
Quote from: uzoeji on 19-02-2012 02:54 PM
SOME OF UNA WEY BE POSTER,DEY LIKE MAKE OTHER PEOPLE PROBLEM TO BE UNA OWN
UNA JUST DEY OVER THERE IN NAIJA DEY TALK LIKE KELERI
MAYBE U PREFFER IF THE GUY JOIN KIDNAPPER
NOW HE HAS GONE OUT TO LOOK FOR FUTURE WHICH THE SOCEITY HAS REFUSE TO GIVE HIME
AND U BRING THIS PIC HERE TO MAKE A RIDICULE OF HIM
 Angry
MY BROTHER ASK DEM OO
242  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija Weirdest Wedding (Photos) Real on: 19-02-2012 02:55 PM
Quote from: babebose on 19-02-2012 02:43 PM
i know so. it messes with the mind
I NO  SURE ABOUT THAT
243  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija Weirdest Wedding (Photos) Real on: 19-02-2012 02:38 PM
Quote from: babebose on 19-02-2012 02:30 PM
personally i think he's high on cannabis (aka weed/ganja)
HAHAHA YOU THINK SO Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
244  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija Weirdest Wedding (Photos) Real on: 19-02-2012 02:16 PM
Quote from: escapedprince on 19-02-2012 01:59 PM
Bros!! But this lady did not say anything bad.it's like you didn't understand her,
She adviced the guy she quoted, to keep tribalism out of the discuss.
NA DEM DEM BE DE HATER HERE MY BROS ....DAT GUY DEY FIND GUD LIFE SO WETIN CONCERN ANY PERSON ...EVERY PERSON WITH HE OWN  WHETHER AND HEAVY HEADACHE ...IF DE GUY MARRY GHOST OR 100 YEARS OLD WOMAN THAT IS NOT YOUR PROBLEM OO
245  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija Weirdest Wedding (Photos) Real on: 19-02-2012 01:10 PM
Quote from: donwest02 on 19-02-2012 01:02 PM
MONKEY WAY NO GET LEVEL,This one self is a lazy fool, and a lazy man must support a lazy man, for were you dey, no be person like you dey carry him wife come oversea, if you need stay bring your wife over to any country, try make she born for the country you dey , then when your kids is up to 3 year , you can put him in school and sign 11 year contract with the school or go for business pass you can get 2 years stay, or him can look for a nice good looking girl to get marry to if Na pass him want,

 you way no get shoe they talk , MUGU AND YOU GO ALWAYS BECOME MUMU,

2PAC SAY MONEY BRING WOMAN WOMAN BRING LIFE, NOT WOMAN BRING MONEY , YOU LOOK FOR PAPER, PAPER BRING DEATH CERTIFICATE, MUGU BE WISE
OK NA 2 PAC SAY.......... NA U BE DE WISE MUMU I EVER SEE HERE FOOL
246  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija Weirdest Wedding (Photos) Real on: 19-02-2012 12:50 PM
Quote from: babebose on 19-02-2012 12:39 PM
nobody said the guy was igbo, so don't start with your tribal sentiments
WETIN BE UNA PROBLEM NA A*#S ...................?..................MAKE UNA GO TAKE CARE OF UNA PERSONAL  PROBLEM FIRST OO STUPID HATERS GO TO HELL
247  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija Weirdest Wedding (Photos) Real (Page 13) on: 19-02-2012 09:41 AM
THIS NAIJAPALS PEOPLE HERE NA DEM NO GET FUTURE ...THIS GUY DEY ENJOY LIFE WITH THIS WHITE WOMAN WELL WELL ......UNA DEY HERE DEY TALK GRAMMAR WETIN CONCERN UNA?Huh??WHETHER UNA LIKE O OR UNA NO LIKE DIS GUY IS MADE HATERS GO TO HELL
248  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija Weirdest Wedding (Photos) Real on: 19-02-2012 09:24 AM
HATERS GONNA HATE  ALL OF YOU HERE ON NAIJAPALS ARE ORIGINAL COMPOUND FOOLS............ ...WHITE PEOPLE DO VIDEOS PHONES FOR YOUR OWN PERSONAL USE....................... ...NOW THIS FOOLS IN NIGERIA DEY USE AN FOR OTHERS PEOPLE AFFAIR.................. .....NA BECAUSE LAW NO DEY NAIJA.......... ....COME TRY AN FOR EUROPE NA JAIL YOU GO SEE URSELF........... ....THIS BLACKBERRY DONE AFFECT PEOPLE MIND FINISH FOR NAIJA OOO............................. VERY SOON UNA GO CARRY AN GO TAKE UNA PAPA AND MAMA FOTOS OR VIDEOS DEM WHEN DEM DEY  MAKE LOVE FOR BEDROOM SEND AN COME HERE FOR NAIJAPALS SEE ...................BLACKBERRY DONE TURN TO WAHALA FOR NAIJA........ BLACKBERRY PEOPLE DONE TURN  MADNESS FOR  NAIJA ............ABEG MY BROTHER ENJOY YOUR LIFE WITH THAT WOMAN BECAUSE LIFE IS ALL ABOUT ENJOYMENT .......AND NO LISTEN TO THIS HATERS ...............AND PERSON WEY SAY MAKE THEM NO LAUGH AN .DEM GO CRY AN OOO....GOD BLESS YOU WITH YOUR LOVELY WHITE WOMAN
249  Forum / The Buzz Central / Re: All The Dirty Things That Happens In A Nigerian Night Club on: 17-02-2012 11:20 PM
WETIN WE GO DO NOW Huh?
250  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Half Human, Half Snake Girl Found In Hotel Room In Warri on: 17-02-2012 11:00 PM
Quote from: angela122 on 17-02-2012 10:54 PM

Most witches in Nigeria are from Edo state!

na why check am most guys no dey like marry bini gals!

Bini gals dey fine but fear no dey gree guys marry dem![/b][/color]



weda u be guy or babe u are the biggest fool with psychological inbalance coupled with psychosomatic illness 4 saying that rubish. U dey reason at all? U nor dey man enof to toast bini babes nain make u dey rap gas. Big fool like u

Abeg nor mind am na witch e mama eat take born d idiot..

OTHER FAKE A*#S
251  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Half Human, Half Snake Girl Found In Hotel Room In Warri on: 17-02-2012 10:58 PM
Quote from: jublow on 16-02-2012 02:50 PM
na ibo witch......................useless pple
FAKE A*#S
252  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Abdulmutallab The US Airliner Under Wear Bomber Sentenced To Life In Prison! on: 17-02-2012 10:53 PM
THE END
253  Forum / The Buzz Central / Re: Osama bin Laden wanted to marry Whitney Houston and slay Bobby Brown on: 17-02-2012 10:48 PM
FAKE FAKE ABEG NEXT NEWS
254  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boko Haram Targets Police Children in Kaduna, Bomb Succesfully Detonated on: 17-02-2012 10:44 PM
boko haram well done oo , abeg help me kill all your mallam family finish 4 north thx
255  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "I want to marry my mother" – Zimbabwean man on: 17-02-2012 10:41 PM
so wetin go happen now ?
256  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Half Human, Half Snake Girl Found In Hotel Room In Warri on: 17-02-2012 10:40 PM
 ok she done turn back to full human again  .......... what is the latest news ?

NAIJA FAKE SOTRY
257  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING NEWS: Another African arrested for trying to bomb US Capitol on: 17-02-2012 10:35 PM
ok boko haram dey 4 America oo
258  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SHOCKING VIDEO! How A Police Officer Was Blown Off By Boko Haram Bomb In Kaduna on: 15-02-2012 08:59 AM
very sad r.i.p ......but dis thing is going too far now boko haram na dem dey rule naija now
259  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kazeem Kadiri, a Nigerian raped a British woman in Livingston on: 14-02-2012 09:50 PM
fake news
260  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 93.9% of Nigerians are Poor – National Bureau of Statistics on: 14-02-2012 09:49 PM
poor man go carry gun
Pages:
1 ... 10 11 12 [13] 14 15 16