hmmmmm,wait i can't believe this,so this people think they can deceive us,i know why this useless idiot still get mouth dey yan like dat,na because say militant & biafra neva rise up.goodluck disappoint me,e no get as e dey be pass ogolo must still jump,i too believe my pipo.niger delta
>:(guys are not smiling,we are holding our peace because of GOODLUCK,but if the boko haram fail to respect themselves,we shall show them the stuff we are,made of.rubbish. or maybe they think we are sleeping......................................
who u dey decive,ok u want tell me say nobody no ur husband here,e don do if u want to play kids play bring out a gud topic,ur husband na local champion wey non no 9japal,no make me vex,or u no see em friend b4 u marry him shoooooo
guys let her be, we all hv oppotunity do wat ever we lyk to our body, she is a star hv u see beyonce nd shakira wat are u going to say to dem, free her lyk terry G