Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Christmas Day Madalla blast: Detained suspect escapes on: 17-01-2012 05:25 PM
when can nigeria be sanitized of corruption,,, what a disgrace and shame to a nation like nigeria hausa / mallam connection ,,then 4 just tell us the mallam vanish.........bunch cowards
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Soldiers Attack Peaceful Toll Gate Protesters In Lagos State [Pix] (Page 5) on: 16-01-2012 01:48 PM
how lagos state govt take do bad ,,, so una want 2 cause anarchy from one gbege to anoda
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Soldiers Attack Peaceful Toll Gate Protesters In Lagos State [Pix] on: 16-01-2012 01:46 PM
na wah 4 lagosians we dey dis kind critical time una still dey protest for toll gate fee una nor know any protest na threat to the nation na stubborn goat dem dey use as scape goat.................
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Goodluck Jonathan Sends War Soldiers To Street Of Lagos To Arrest Protesters on: 16-01-2012 01:20 PM
na sturborn goat dem take dey do scape goat,,,, so Nigerians no want adjust to change
5  Forum / Relationships & Romance / Re: Sex In Delta state on: 13-01-2012 11:01 AM
 Kiss Tongue Grin Angry Angry Angry Sad :'( go carry ashawo
6  Forum / The Buzz Central / Re: OLEKU!! - "My Aunt Raped Me At 13!" - Ice Prince Panshak Zamani on: 26-12-2011 06:51 AM
wetin u regret my broda after how many years na now u dey confess, wen u don use ur aunty take learn chinese finish na now u wan yarn wetin do ur mouth then if the thing no dey sweet u then,,na u don be prof........ for the matter na ur teacher don become bad person............... u better swallow dis ur story
7  Forum / The Buzz Central / Re: Knack me Akpako: Angry Fans Beat Up Terry G In Benin on: 26-12-2011 06:45 AM
he neva shee chometin shef wetin do am he wan chop plenty moni and smoke plenty india hemp then u no wan satisfy the fans,na God punish am,that na the highest level of fraud and extortion
Pages: