Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 ... 20
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LMAO! P Square Female Fan Shed tears Begging P Square not to Break Up (VIDEO) on: 21-03-2016 10:52 PM
Hehehe, i clap hand, for dis life u go see orishinishi, take hrt dem go join back, use cellotape or super glue, no be only fan na ac.
2  Forum / The Buzz Central / Re: Actress, Omotola Reveals Her Huband's Plan For Their 20th Wedding Anniversary.Check It Out on: 18-03-2016 11:24 PM
U sure say no be sambisa national park? Lols
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fashion Things: Check Out These Latest Styles Of Jeans [Crazy or Not] on: 18-03-2016 10:38 PM
Chaiii, mad people sef don dey complain say dem members don full streets dem wan start to dey use ID card.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SMH! Man Kills His Married Lover and Shaves Off Her Pubic Hair (PHOTOS) (Page 2) on: 15-03-2016 12:40 AM
Chaiiii, so degrading, u get a lawyer as husband come follow dirty office file carrier as man friend, he don turn ur husband widower and children motherless and ur mother minus one child, all bcos of d**k bcos lailai d man no fit spend chichi for u. Rip sha
5  Forum / Law and Crime / Re: WTF! Enraged Soldier Slays Lover Over Implicating Text Message On Her Phone on: 15-03-2016 12:12 AM
No jail am o he fit escape, na hanging straight.
6  Forum / The Buzz Central / Re: Peter Okoye Of P-Square Finally Reveals His New Manager (See Photos) on: 15-03-2016 12:04 AM
Whether Mr P or Mr W just sing correct songs wey go still make u one of my pikins, shikena... Lol
7  Forum / The Buzz Central / Re: See How Guru Maharaj Ji Made His Entrance To The Wedding Ceremony Of The Ooni Of Ife on: 14-03-2016 11:49 PM
This flower-man no dey siddon for him garden? Hanhan wetin u dey find for normal human being world? u no dey follow ur fellow iroko tree man? Gugurumaraji be carefuuuul.
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Today I Will Die- Suicide Note Of Depressed Teen Mum, Who Wed At 17 & Hanged Herself At 19 on: 14-03-2016 11:23 PM
U are a wicked and selfish mother, always thinking abt urself, even if life has no meaning to u ur son nko? Abeg flush joor...
9  Forum / The Buzz Central / Re: End Of Psquare: Peter Okoye Performs Alone At A Night Club In Abuja (PHOTOS) on: 13-03-2016 11:20 PM
As u don run use Mr P now na Mr wetin u want make Paul use?
10  Forum / Relationships & Romance / Re: Strange But True!: See How Woman Married Her Pet Dog In Grand Style (Photos) (Page 2) on: 13-03-2016 10:57 PM
Hmmmheehe! Na cat, fowl and monkey remain to marry, confused she-dog.
11  Forum / Law and Crime / Re: Four Members Of An All Female Armed Robbery Gang Busted in Kumasi, Ghana(PHOTOS) on: 12-03-2016 03:24 PM
U sure say dem b women? women no dey thief o, lol
12  Forum / The Buzz Central / Re: Woman Refuses Doctor’s Instruction To Deliver Through CS, Gives Birth To Triplets At Home on: 12-03-2016 01:34 PM
Hey Mr husband stop bragging and thank God for His mercy over ur wife, very great risk and danger God have blocked away. Others don't follow, luck is not equal, just trust in God for d best. Shalom
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Delta Residents Release Poster of Strange Woman Who Knocks On Peoples Gates With Stones on: 8-03-2016 01:19 PM
Make una find rope tie am asap, rush am go yaba left bcos if one day she no quick see stone na taikwando she go take break una gates
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lmao! See What This Woman Got When She Ordered a Body-fitted Cloth On Instagram (Photos) on: 8-03-2016 12:29 PM
Obioma(london tailor) no dey ur area? Call dem sharperly for complete slim fitting. Lol...
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: How Zimbabwe's Godmother Of Prostitutes Retires After Bedding Over 4000 Men - MUST READ on: 29-02-2016 11:06 PM
nwaafohe-goat i sure say na ur mama be dat, moronistic baboon.
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: How Zimbabwe's Godmother Of Prostitutes Retires After Bedding Over 4000 Men - MUST READ on: 29-02-2016 10:46 PM
Cossy shey u see wia ur mama land? Hippopotamus.
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ugandan Model Stirs Up Racists Comments After Posting Photo of Her Lips on Social Media on: 22-02-2016 04:25 PM
That's why u keep giving ur visas to Arabs dat will soon wipe u out, u expect to see ur swine pink lips on a black woman? Mad a**holes
18  Forum / Relationships & Romance / Re: What Is Wrong With This Photo? (Children Growing Up Fast Edition) (Page 2) on: 20-02-2016 01:30 AM
This must be d poster's children, dey are so gud @ it, lol
19  Forum / Relationships & Romance / Re: How My Husband Slept With My Chief Bridesmaid On Our Wedding Night – Lagos Wife on: 20-02-2016 01:20 AM
Abeg na episode wetin b dis super story? Na Ait dey show am abi na Stv?
20  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian-American Actor, Hakeem Kae-Kazim Gets Cossy With Genevieve Nnaji In New Photos on: 20-02-2016 01:04 AM
Abeg dat man dey do Close-up advert? Him inscissors be like buttermint. Lol
Pages:
[1] 2 3 4 ... 20