Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Osita Ohime aka Pawpaw Gets MFR National Honours on: 12-11-2011 12:53 PM
the body no matter o. the thing be say the boy get enough fans for my country na.
2  Forum / The Buzz Central / Re: Baba Suwe Wins: Court Grants Baba Suwe Bail [Court Pictures] on: 12-11-2011 12:39 PM
dis man has been my guy since i was a child in lagos. he's my favourite comedian. wetin com be the matter again na?
i beg baba suwe, life na je je o.
3  Forum / The Buzz Central / Re: Jim Iyke Dupes Woman Of N15M Just Months After Buying Exotic Cars on: 12-11-2011 12:32 PM
jimmy na sharp guy the thing be say i dey feel am cos everything he does in the movie is also done real life. hahahaha.this guy dey show what he has mehnnnnn. make u na just leave am sef.
Pages: