Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Official Video: Shake Your Bum Bum By Timaya on: 10-09-2012 11:19 PM
Abeg Make all of una shut up, this song na dancing track, if dem no play am 4 club 4 london and german people they vez,
and una fit sing sef, even whistle una no go fit
Timaya i love this music well well
the video make sense i love ur Azonto also sing more we dey ur back
2  Forum / The Buzz Central / Re: Jim Iyke Dupes Woman Of N15M Just Months After Buying Exotic Cars on: 12-11-2011 10:20 PM
All these  artist iknow say them no get moni b4, i bi dey surprise i didnt know he has duped a poor woman
3  Forum / Relationships & Romance / Re: How can we get a perfect relationship? on: 12-11-2011 08:51 PM
oh oh
Pages: