Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: "I still don't know why Dauda slapped me" actress Uche Ogbodo on: 18-06-2013 02:25 PM
una no go hear d oda party side of d story first b4 una dey pass judgement abi, if u see Uche say na d type wey dey enjoy 2 insult she get? May b she run her mouth as her own weapon na him bros 2 run him hand as d only weapon he has thru her face> SHIKENA!


u
2  Forum / The Buzz Central / Re: New Photos Of Actress, Eucharia Anunobi [4 Pix] on: 18-11-2011 02:15 PM
Quote from: nametalkam on 18-11-2011 12:57 AM
Checkout latest photo of actress, Eucheria Anunobi, looking real cute and natural plus she is now a bonafide born again christian.


She has just done a new movie too, after a very long time
Pages: