Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: HELP!!! My Wife Wants To Kill Me With Sex To Inherit My Property on: 30-12-2011 07:10 PM
De man dey ok so far he dey fit pregnant de woman (she always demanded for seven or eight rounds of it every night) Like tomorrow no dey,,, Aah aah dis one too much 4 man pickin naa no be say she go dey give am better food chop when he comes back from work, Man shall not live by honeypot alone besides bdy no be fire wood abeg,,,,

2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian gay pastor dares Senate, recruits more members on: 16-12-2011 06:15 PM
Why de yeye pastor dey run naa? Fire dey burn ooo nd de remaining gay ppl in Naija, una go hear am soonest,,,,,,
3  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Welcome package 2 soja man on: 13-12-2011 07:54 PM
A Man cums home aftr a 3 yr stint in d army nd finds ders is an additional member in d family, a 2 yr old toddler. Furious, he demands an explanation... He says: "How coul u hav done dis 2 me?? Did u cheat on me wit 1 of my friends?? Was it OBJ? MUSTAFA? Or NWACHUKWU??
His wife glares @ him nd says,"Ur friends? Ur friends? Dnt u think i hav friends of my own too??
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Enugu State Governor Impregnates First Lady's Younger Sister on: 2-12-2011 05:01 PM
The cane in which they used in beaten the first wife out of the house is reserved for the second wife even till the third, women shuld learn frm dis abeg
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian man married his daughter to get residence in britain on: 2-12-2011 04:16 PM
This Naija ppl sef, som of our guys even dey carry their Mama mate and still dey call her babe wey me no see anything 4 their body,dirty, smelly yeye oyibos
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Jonathan's Aide Tries to Rape Australian Hotel Worker During Commonwealth Tour on: 1-12-2011 02:15 PM
Weyting our presido wan do wit yeye oyibo hotel staff? All na lie lie abeg,,,,,
Pages: