Show Posts
Pages:
1 ... 1576 1577 1578 [1579] 1580
31561  Forum / Politics / Re: President Goodluck Jonathan's Car Attacked in Uganda on: 12-12-2011 06:13 AM
miss target..very narrow..na wetin him fine go here ,dem want give am..animal..maybe na money him dey go hide for that area..them dey hide hide every where..dubai don nock...looking for another wayout..  bastard..
31562  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Amazing! Staring At Big Bosom s Increases Heart Health - German Research on: 12-12-2011 05:26 AM
Bosom  wahala..awoooooo..me like big Bosom  too..god thank u..this is another way of fever medicin..all the girls for my street na dem go sufer am ..
31563  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Corrupt Nigerian Leaders Find Safe Hiding Haven In Dubai on: 11-12-2011 03:27 PM
ok
31564  Forum / Relationships & Romance / Re: 12% Of Nigerian Secondary School Students Practice Anal Sex on: 11-12-2011 02:50 PM
any where hole dey dem go put am,,even for eyes too..na crazy dey worry all of dem ...fine fine girls dey 9ja..and dem get honeypot..why na for ass agian..9ja we too dey over do things...
31565  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Corrupt Nigerian Leaders Find Safe Hiding Haven In Dubai on: 11-12-2011 11:37 AM
am mumu go kill nigeria ..wetin we dey expect fromm mallam ...mallam no bi human bi..if malu bi leader ,baba god please come down .wahala dey for nigeria..now some say the bi boko haram..them dey kill innocent people every day..still dey talk for public..nigeria as name ....is coming to an end soon..baba god u det far sha..but mallam most obey..na dem dey steal the money and na dem dey make problem.animal with human skin...i hate them  ...for sure dem go die like others..mumu mallams..bastard..
31566  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Corrupt Nigerian Leaders Find Safe Hiding Haven In Dubai on: 11-12-2011 11:22 AM
ok
31567  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Corrupt Nigerian Leaders Find Safe Hiding Haven In Dubai on: 11-12-2011 10:24 AM
mallam na mallam...no bi today dem start to carry money go outside.see how stupid nigeria leather dey..hungry dey kill people for nigeria and your so call leather dey buy hotel for dubai..god come down and divid dey country..make mallam go away ..animals in power..look jonathan am sitdown like mumu..mallam dey tell am what to do ..or not what to do..am dey follow dem dey eat bread for office..from the face of jonathan he look like mummu....make uprising come nigeria ..if die make we die..how long mallma go rule us..when this things mallma dey do go end..day shall by a day..if we no fit fight for it ..who will do it lets rise up and fight all the mallam..blood for blood..
31568  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Drunken policeman kills two brothers cos of N20, then mob kills him! on: 11-12-2011 04:35 AM
thanks..moses talk nam
31569  Forum / Relationships & Romance / Re: 12% Of Nigerian Secondary School Students Practice Anal Sex on: 11-12-2011 04:17 AM
u too dey ,do for anal
31570  Forum / Relationships & Romance / Re: 12% Of Nigerian Secondary School Students Practice Anal Sex on: 11-12-2011 04:08 AM
u tried it before..
31571  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Artist, Orezi Arrested With Cocaine In Dubai on: 11-12-2011 04:01 AM
as him..tell us who be baba please..
31572  Forum / Relationships & Romance / Re: Receiving calls from ex-boy friend's. on: 11-12-2011 02:09 AM
poster.please i beg u ..people dey talk .i det listen,,but what do expert from this girl..this thing happen to me too,,if i dey work dey ex go my own house come service nam..dey day i meet them ..she say na her papa brother frist son..say the name na alex..ok ..when i con see the mother i ask of alex from her ,,na she come dey ask me who be alex..i say your husband brother pikin..she say the husband no get brother ,just two sister de husband get..later i call her in the front the mother and ask her who is alex ..she hust dey look me and mama..the ask her who is alex..she no fit talk ..na day i know say she day carry men come own house..that na the girl ..u fit call your wife..even boy i see with no look like living,,na hungry boy,,maybe na de dick day sweet nam..she dem run to another mugu ..like me..poster girl are bad ..just be careful that all..easyy
31573  Forum / Relationships & Romance / Re: 12% Of Nigerian Secondary School Students Practice Anal Sex on: 11-12-2011 01:14 AM
she dey do nam ..that why she dey talk like this ..na hole dey her own..yeye girl..
31574  Forum / The Buzz Central / Re: [Gallery] 67 Photos From Aki Chinedu Ikedieze's White Wedding on: 11-12-2011 12:26 AM
real mdt dem kill me..
31575  Forum / Relationships & Romance / Re: 12% Of Nigerian Secondary School Students Practice Anal Sex on: 10-12-2011 07:11 PM
na dem sabi..make we talk better things..no be this be nigeria problem...
31576  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: policeman kills 'okada man' over particulars on: 10-12-2011 05:58 PM
no waoooooooo..police again today..kill okadaman ..god why..why ..so now who we go trust now ..if policeman fit open fire on innocent people..if now so we no need them ..even the o p c self na area boys..o p c na ex criminals..god help us  ...
31577  Forum / Sports / Re: TERRIBLE! 17 Years Old Angolan Kills His Father After El-Clasico Row on: 10-12-2011 05:06 PM
i beg no vex ...who lose..
31578  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Drunken policeman kills two brothers cos of N20, then mob kills him! on: 10-12-2011 05:03 PM
some of does policeman and woman are mad people..just take away that thing them call uniform,,u will see the real madness ...how can a police officer open on people in the street..just because of money...nigeria no get police..is good that no more police station in that area..let the vileger secure themself...
31579  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Kills Fiancee For Accepting Male Friends On Facebook on: 10-12-2011 04:52 PM
but i  no   know  why the man dey talk say na devil kill the girl,,but why,,u kill her ,,say devil use am..why he no use devil..as he dey use u ..stupid idiot.. make dem kill am too..A*#S..see u ...lover boy....u just kill someone pikin like that..
31580  Forum / Sports / Re: TERRIBLE! 17 Years Old Angolan Kills His Father After El-Clasico Row on: 10-12-2011 04:40 PM
the game never start ..what of if the game start,,we get some of dem here too..some say blue and some say them be red devil..make we see waitin go happen after the game..but please stop this killing in the name of football,,football is a game of happiness.....please oooooooooo..i say make i pass...
Pages:
1 ... 1576 1577 1578 [1579] 1580