this man go phyuk this old woman to dead.....na so we go dey una go hear say una brother don kill somebody ..in the name of document..this kind of woman na the one that will lock him inside house like slave ..she no go lets him to talk to black people there..from the face of the woman ..na bad woman ..we dey see them here every day..all na document..if he get the document wetin he go do with it..europe don finish..no thing is going on here..if u know what to do in africa today....is better than to come to europe..nothing dey happen .. |