Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: 2face drops another classy video on: 25-01-2012 01:36 PM
 I no c d movie bt i no say he no d play boy boy game;D notin do my Guy only say he is getin unserious ds day.
2  Forum / Relationships & Romance / Re: See me see wahala ooo on: 11-12-2011 02:36 PM
Quote from: truenaija2 on  3-12-2011 03:21 PM
E get this guy , the guy na naija guy wey dey live for panya alias spain. Nne see me see trouble ooo Shocked  na so hin come dey promise me paradise he go buy me house,he go take me go spain ,he go dey load my account every month, i just need say yes. hmmmmmmmmmm..... NAWA,anyways sha the guy con dey pesturize my life ooo, hin gojust dey park hin car everyday for front of my house dey wait for me ,  Na so i just say one day make i settle am before my neighbours give me name , today nah limo to morrow nah homa, this girl eeehn Grin, na hin i gree go on a date with the bobo  just to hear wetin hin gat say. na hin i order small thing , but i no chop anything cos hungry no catch me Tongue, anyways  after every , the guy say make i enter car , thank GOD say my school dey close to the restaurant na hini say i go waka go back cos i get lectures , hin come say no hin want make i no where hin dey live , i surprise ooo,i con saynext time, na hin the bobo vex say hingo collect the money for the food back  Shocked

chineke Grin , na hin say abeg make hin tell me how much hin pay make i pay in hard currency Grin  the guy come mellow , GOD no say i no get shi shi for hand , i just dey make shakara Tongue anyways,my questions is guys just bcos agirl ordered and refused to eat would u go asfar as collecting your money back? and especiallly if she no follow u go house . ladies what will u do if a guy ask for his money for a date ?
3  Forum / Relationships & Romance / Re: SEX ON FIRST DATE on: 11-12-2011 02:26 PM
4me no no...nt incouraged, :(any 1 who doz it is nt 4luv its 4pleasure.
Pages: