Nigeria government please we want you to change the ambassador to Malaysia because is doing nothing there and they said this is not is first time to hear anything bad is for him to leave the office to another country imagine that just only phyuk na waiting he came here to do be that and to chop Nigeria money and if you don't change him God will judge all of you,if you don't want people u dun know to kill all your children too you have to change the man as well,and for Nigerian people in Malaysia please just be careful over there don't walk alone anymore if u want to go out please you can go out like 6 or 10 people so before they will think bad thing you will protect your self's please the lord will be with us.........
dey come kuala lumpe to carry us na to kill your self stupid people u no dey see our federal government abi or you no dey see how dem dey treat youth for 9ja we go finish for school we no go see job to do and beside how much you won give us self wey be sey later you go sack your papa for work,even EFCC leader self na thief...............gbam
TAKE IT TO UR PAPA TO phyuk U VERY WELL WITH ALOMON AND KEREWA OR IF U WON MAKE U phyuk U GO SELL UR HOUSE AND BRING ALL THE MONEY EVEN AR NO FIT phyuk UR ASS BECAUSE NA SHIT FULL AM BASTARD
EVEN EFCC ALSO DEM BE THIEF BECAUSE DEM NEVER NO THE PERSON WEY DEM SUPPOSE GO CARRY MALAYSIA GUYS ARE USING THEIR BRAIN TO GET MONEY DEM GO COME ENTER BACK THEIR COUNTRY U GO DEY PURSE DEM AROUND NA THUNDER GO FIRE YOU OUR COUNTRY PRESIDENT BECAUSE THERE SO MANY GRADUATE AMONG OF THOSE PEOPLE KNOW JOB NO MONEY NO FOOD NO ROAD NO WATER NA SUBSIDY AND BOKO HA-RAM GO ENTER UR EYES,ALL OUR LEADERS THEY ARE ALSO A THIEF,
welcome back to your motherland Nigeria,the nation of thief,full of scam government,pick Puckett,talking to much country,bad food,bad road,stupid water,bad government,boko haram president,i beg don't allow danfo driver or conductor to rape you oo na their work be tht you go just see sey ur this thing don dey hot in the morning ni,its better you come and sleep with me in my papa house for V.I...............
IF SHE DON RETURN ALL THE MONEY WEY DEM CARRY WITH HER HUSBAND SHE GO DEY OK BUT IF SHE NO RETURN IT BACK THE FIT BE LIKE STELLA OBASANJO OWN OOAR GO JUST SEND MY GRANS MOTHER TO BE A FIRST LADY NI OR MY PEOPLE WAITING YOU THINK?
na guy man no job for 9ja now omo make him dey do am dey go and give to him grand children joor our president no dey chop money ni or our governors or house of rep or boko haram no dey ni petrol no dey read no dey light no dey job ni dey u come talk sey make him no dey do fake omo i join u joor if me self no ar go do am buy nigeria first ar no blame you but you self bro u be thief why u go dey do like that omo ole na to kill ur papa....
no be my mouth dem go hear am bcos am speechless dem just want to collect the music gift from her ni and all the popularity the lord will surely be with you and ur family as well